Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Normal Sunday night inside ghetto 😹🍃
57,498 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
40 Kommentare

I just saw my guy. 😅😅😅 werey no dey sleep

@Otizhb E dey always active for ghetto 😂

Na him dey go ghetto help us bring smoke come apartment, that guy too sure.

I Dey ghetto like dis were ur loke

I Dey opposite that u nah werey 😹

Lagos island and mushin, I know no which of them dey do random day get together or street vibes pass

Everyone with him handkerchief 😂

It seems like in Lagos mainland u guys have ur own artists cos I da wonder who da sing all these songs 😂

omo i for like dey this settings but i no rugged reach like that 😂

Mushin wa oooo

true true na portable get ghetto

Dj spirit oko oku too good

Abeg Wetin be the mix name

Mix name khe, e dey play live 😹

Send location for me on Sunday

on a norm’s listening to ramadel…welcome to my hood…Moonshine city 🏙️ city that never sleeps

Soldier go soldier come barracks no Dey empty

You no even send Elon

Need to be in this sort of setting in this lifetime 😂✅

Oga stop casting our hood online jare

Baller

Normal Sunday Night Inside Ikorodu Oga ☘️🍁 Pass Ewe

@I_am_arinzona You say this crowd na normal? Omo, Nigeria choke!! 🤨🧐

Ninu adugbooo

Mushin wa oo

This is the heart of the Ghetto! MUSHIN O WA OH! The hood that never sleeps

Kimoru wa oooo..... Alamutu......Awoyejo idi oro eyin ilepo

The person wey wear armless for back na your blood?e wan resemble you one Kain🫥👾

Omo inside akala jamming ramadel. United state of Akala EP 💯💯💯💯

Till dawn !😂😂😭

Dj spirit Imole mushin

make una no let them END this ghetto ooo 😢

Wtf is this village life 🤦🏻♂️🤦🏻♂️

mushin

Uptown 💪

Idi oro wa ooo… 😂😂😂😂🦅❤️

Una dey enjoy for there Sha.

International clubs

Awon Omo Oro !!!

Normally 💯
