Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Normal Sunday night inside ghetto ๐น๐
57,498 views โข 11 months ago โขvia X (Twitter)
40 Comments

I just saw my guy. ๐ ๐ ๐ werey no dey sleep

@Otizhb E dey always active for ghetto ๐

Na him dey go ghetto help us bring smoke come apartment, that guy too sure.

I Dey ghetto like dis were ur loke

I Dey opposite that u nah werey ๐น

Lagos island and mushin, I know no which of them dey do random day get together or street vibes pass

Everyone with him handkerchief ๐

It seems like in Lagos mainland u guys have ur own artists cos I da wonder who da sing all these songs ๐

omo i for like dey this settings but i no rugged reach like that ๐

Mushin wa oooo

true true na portable get ghetto

Dj spirit oko oku too good

Abeg Wetin be the mix name

Mix name khe, e dey play live ๐น

Send location for me on Sunday

on a normโs listening to ramadelโฆwelcome to my hoodโฆMoonshine city ๐๏ธ city that never sleeps

Soldier go soldier come barracks no Dey empty

You no even send Elon

Need to be in this sort of setting in this lifetime ๐โ

Oga stop casting our hood online jare

Baller

Normal Sunday Night Inside Ikorodu Oga โ๏ธ๐ Pass Ewe

@I_am_arinzona You say this crowd na normal? Omo, Nigeria choke!! ๐คจ๐ง

Ninu adugbooo

Mushin wa oo

This is the heart of the Ghetto! MUSHIN O WA OH! The hood that never sleeps

Kimoru wa oooo..... Alamutu......Awoyejo idi oro eyin ilepo

The person wey wear armless for back na your blood?e wan resemble you one Kain๐ซฅ๐พ

Omo inside akala jamming ramadel. United state of Akala EP ๐ฏ๐ฏ๐ฏ๐ฏ

Till dawn !๐๐๐ญ

Dj spirit Imole mushin

make una no let them END this ghetto ooo ๐ข

Wtf is this village life ๐คฆ๐ปโโ๏ธ๐คฆ๐ปโโ๏ธ

mushin

Uptown ๐ช

Idi oro wa oooโฆ ๐๐๐๐๐ฆ โค๏ธ

Una dey enjoy for there Sha.

International clubs

Awon Omo Oro !!!

Normally ๐ฏ
Related Videos
Just know the Sixers hatewatch went well last night ๐น๐น๐น
Det ๐ฎ
97,820 views โข 1 month ago
