Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Normally,Micheal Jackson no do reach Wizkid.
13,252 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

But the video you attached it from davido own not wizkid. Peace and love ❤️

Omo fc una dull ooo 😂😅😅

Wizkid babana the king is the Michael Jackson of our time know that about that 🦅🦅🦅❤️❤️👑👑

My question is that wetin MJ picture Dey do here ? No tell me say you wan compare him to wizkid oo

Wizkid big pass MJ normally

Why are you lieing 🤣🤣🤣🤣

I no know say these wizkid fans mumu like dis, nah davido video you dey attach to wizkid own, you sha won revive your popcorn glory by force

You be fool comparing wizkid to Micheal Jackson

😂 You don start ur own!!!

Normal na true I believe you💯❤️🦅🦅

MY BRO GOD GO BLESS YOU AND YOUR FAMILY FOR SUPPORT WIZKID WE DEY HERE

Na davido be dis oo dis guy na oloriburuku

As you take mumu anyhow

One day una go just tell una self the truth. We dey wait sha

Say no to Igbo 😂🙌🏽

@GodfreyChi64406 Egbon BIG WIZZ DON USED ME cux the ❤️❤️ too much

Una too mumu as wizkid f pigs....person when give una wizkid Grammy...wan kpia for hearing MJ voice for phone...she didn't even see him yet, she just wanna work on the studio 🎙️ without his presence.

Nobody like him ❤️🦅

You talk too much no be everything mzn dey talk even big wiz no dey talk too much btos shey you be awilo calm down talk no be food

God bless us fc with @wizkidayo

They organized show finishes they invite him body dey sweet him. He dey there dey jump up and down. Make he organized show by him self na 🤣

Na all these lies dey make people famz am dat year, Dem go just edit chart come out, ozour

At this age u dey talk about Wizkid more I dey shame for u, your age don pass this kind content, u supposed they make peace u will not because of food wey u go chop I pity for your kids

You’re a big fool

Wizkid is always better than everybody 🙂↔️🦅

Agba tailor tailor 😂😂😂

So nah WizKid be that 😂😂😂😂you mumu die Nor go buy your popsi ticket de here de Mumu 😂

No worry boss Dem go learn the hard way. BIGGEST BIRD 🦅🐐👑♥️🔥

FC

Omo to See Fcs wey get sense na by connection ooooo, till thy kingdom come wizkid not fit ever get to 1 % of Micheal Jackson concerts show, e be like una few this fcs Dey mad everyday sha

Jackson wizy all the way 🫶🏻🫶🏻🫶🏻🫶🏻❤️❤️❤️💙💙💙🦅🦅🦅🦅💪💪💪💪

If say Micheal Jackson Dey alive him for feature am .

@KingOG1300 Hmm talk
