Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
✭ NORTH LONDON FOREVER ❤️
30 Yorum

Help me fill that your cup with hot tears pls, I’m thirsty

I don post the picture joor

Oga go boil your tears abeg I wan drink hot tea this night 🤭

Imma just put this here sha😂😭

Yh right 😹

@Tinikon Pele 🌚🌚🌚😌

@el_compson 🫂🫶🏾

See cope 🤣🤣🤣

see tears 😂😂😂😂😂

Good morning oo😂😂

Laugh now cry later 😂😂

20 years start again

@blaccmajek E pain am 😂😂😂

Scoring me 3 or more in a UCL final was the most delusional thing I heard them say 😂

Comot your glasses make we see ur eyes

Come back find small place for kaduna begin sell sugar

No matter the weather North London forever

Hahaha pains😂💔

Make una go sit down 😂😂😂 drink water

Injecttttt it🤏🏽🤏🏽

This your tears dey sugary oo, e nor suppose dey salty?

If at all, I won a major trophy 🏆

😂😂😭

😂that’s the spirit

@blaccmajek #COYG

Una lose or not?

Mood ohhh🥳🥳

NOT UCL!

I like this ur jersey, how far get me one abeg

You dey happy say dem no beat you 5 -0? But dem beat you.
