正在加载视频...
视频加载失败
Not for everyone👌
35,136 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)
35 条评论

This guy👅

Na force you Dey use open this eyes o😭

If you no dey puff and you get friend way be stoner you fit relate with this kind talk...the advice and motivation go be like them they quarrel with you😃 always saying dey with me

Tell am make e go drink water 😂🤣

Jonzing convo 😂

things ghats align

E no easy for Ezekiel but emeka must to make am

Everywhere for 9ja na oven 😭😭😂

see your eyes onigbo

I de feel you koko 🤙🏾

@5starbarber_1 We no fit fall 💯

all dem koko

@5starbarber_1 WACKO FAMILY

@idkwnametu 😂😂

Otimugbo

Freddo really nighha ❤️

You’re too active gg

You travel go china? Why you eyes tinny pass this entertainment 😂😂

Koko werey don jogodo

😂😂😂😂

Collect fresh air, smoke Igbo.

Akinfedup😂…All them energy 😂

Biggest

Omo werey gbe wa lo we dey with you

Koko wetin u take Why Ur eyes no gree open 😂

Koko🔥🔥

fra boys

You need sleep

KOKO don go 😂😂😂😂😂😂

koko energy 💪🏾🫂

KOKO

Everything go align

The fresh air reach here koko

Omor people dy put beans for fire for 12am🕛

Koko where IBK na, I wan Dey see her 🥰😅😅
