Loading video...
Video Failed to Load
Not your regular unboxing 😭
1,508,594 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

Never seen such an uncivilized unboxing

Aunty calm down na you get am 😂😂

She Dey use UK USED for years, she no sabi unbox NEW PHONE

They don too manhandle her cause of this..finally she got her W. You clearly can see how much she has waited

You go don know say na her money she use buy am, can’t wait to confirm if it real 😂

Act like you’ve been here before. See as she dy tear am like fufu for nylon

This one no be unboxing, na unravelling

That phone no fit last for her hand

Like it’s supposed to be, we glorify absolute rubbish

Thif watching excitedly as you destroy the box along with the IMEI numbers

What sort of impatience is this?

Na dat green bottle I just Dey observe, e fit be fake like dat 🤣🤣

Nah once you go know person wey get destructive spirit

Make nobody shade her abeg The engine don too work

This one don tear fufu like mad

Why Una cherish phone like this ? 😂 poverty Dey o

Who's this impatient goat😭😭😭😭

That phone's not gonna last a month

Na ajo money she use buy am nothing anybody go tell me 😅😅😅

Unboxing ❌ Dismantling ✅

This one na bandits see how she vandalized the box ✌️🤣

Why do you put girls think that iPhone is an achievement???? More phones are coming out in the future !!!!!

this one vandalized the box😂

Her blood just dey rush, she no believe am

This is genuinely grounds

which kind of useless impatient animal is this wtf

She think say na itel

na these kind girls dey jump to conclusions

She’s too excited men But wait did she buy it herself ?

She butcher the box

Make she chill now nobody dey collect am from her hand 😂😂

she’s not calm. 😭

The joy of changing to a new better phone especially when the old phone lags or is no longer convenient is supreme, regardless sha she for still Compose small😂

Wetin them don first unbox for computer village 😂

