Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing can make me delete this video🤣🤣
1,602,764 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)
39 Kommentare

Nothing u fit tell me, this is what Chike told Frank Edoho wife.

😭😂😂

The same wherey

All these plenty lie because if Toto

😂

Lines na wetin?? Na paper 😂😂

Na water 😂😂

Oya nau

😂

@Ay0miide I no sabi convince person for things like this, if you no want I done ball 😭

Even Shakespeare, wole Soyinka and the no fit come close when a man is horny 😂😂😂 Conji na bad thing

I remember when my mouth sweet like this My senior brother heard me talking over the phone, midnight calls that year Next morning na my matter boys dey talk for street, he say i wan wound the girl with words Now i no get time for too much talk

For any sensible woman, that sweet mouth should be your answer say the guy na werey.😂😂

@smart_LOY Hmmmmmmm Otun gbemidebe Aje that girl go don wet!!! Everywhere go don metutu meme 😂😂😂 Women and sweet words

The guy self no believe am hin lie 😂

Omo she know say na lie o but she go still open 98% of girls will open after that speech. Oya egba SE 😉

The funny part is the girl knows what will happen but wants to be lied to 😂😂

You never know weytin kpekus fit make you talk 😂

The final blow was the last line. The girl loose guide and senior man win

Brotherhood are proud of you son 😜

This guy Dey mad 🤣

If this guy catch your babe, just forget sey you ever get relationship 🤣🤣

The guy sef shock for watin come out from him mouth…brr went with the flow

Why going through all this stress just tell her you want to fvck

All for Toto 😂😂 After him cum e don finish attitude gi change

I don write am down!

The guy lines dey even shock am sef 😂😂😂

If I share this on my WhatsApp status now, some people will say I've started derailing, so let me just laugh it off here 🤣🤣😭

The final blow was the last line. The girl loose guide and senior man win

But why do women fall for these talks😂😂😂 Why do they like sweet lies like this? Any man wey put you for bed dey tell u all these walai no be him dey talk na conji dey talk😂😂 but women will still fall for the lies bcos they are wired to just believe lies😂

E get as konji go make you promise your babe new kidney

@iamklausenburg 😂

Omor nothing being horny won’t make you say 😂

@Toko_Theko

Madam put it down

@Drimgboi7ao It's the hailing at the end for me.🤣🤣🤣🤣🤣

Once you want deceive girl way you no like and sleep with her , lyrics go full your head , sometimes you go Dey even imagine how you take reason all the things way you talk just for her to open toto😂 But if na girl way you like you go just Dey lose guard, even the toto you fit no later see 😂 You go Dey regret why you no use ur bad boy format on her

Romeo gat nothing on this guy🤣🤣

Alariwo 1. Chief alalòr 💪🏿🤣 I dey learn for where dis ones dey o😳😳😳
