Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing Chukwueze with interview, e say “na third place we carry and dem still dey do interview” 😭💔😂
672,514 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

Very useless guy

I just know he is joking all these things he’s saying he wasn’t serious make una calm down

"Na third place we carry oh" All thanks to you Chukwueze because if not for your nonchalant penalty, maybe, just maybe we would come home as AFCON 2025 winner. No problem, I forgive you sha

This guy no really care about the progress of the team E Dey very obvious

This guy doesn’t know, he sounds irritating yet. The accent the everything 🤮

Make this guy no use him mouth put himself for trouble. Like even the third position, you are the reason we there

Am I the only one that takes this as cruise, no big deal.

E still Dey talk

Na Because nobody knack am uppercut for dat yeye pk we him play

We Nigerians like to pretend all is well when in reality we dey see shege. I will never blame Chukwueze for his frustration. The Nigeria state is hell bent on ripping where they never sow. No country in the world will owe their players and expect them to put in their all when the country itself cares less. You can loot billions but you can't pay your workers and yet you expect your workers to be happy. Some Nigerian players are feeling the same way as Chukwueze but pretending. Mikel at one time expressed his frustration with NFF too. A Country that always abandons their players is not worth dying for.

I just love this guy, na better cruise lol 🤣

Omo this guy nah wrong choice for super eagle 😭😂😂

E useless , think say everything na cruisr

All these talks is confirming he might have deliberately lost the penalty. This is very irritating. Players with lack of passion for the team should not be called up

Make Una hear the name wey Speed dey call Chukwueze.😭😂😂

You guys should stop bashing chukwueze No matter how serious the situation I still make jokes as well I know it’s annoying But it’s how some people get relieved

Na third place we carry o Water go later carry am go nii 😂

This guy can talk!! He talks without filter

Hey Oyindamola, let’s keep pushing forward and achieving our goals!

Man feels unbothered after cutting a lot of Nigerians ticket for sporty🥲

He played big role in achieving that 3rd place......

Hin dey crase

Wait, why on earth was I thinking this guy would have a nice accent like dem Iwobi, Bassey and co😩🤦♀️

Wait wait “na third place we carry o” from this nonchalant idiotic, chewing gum merchant. No be you cause am! The balls you have!! Mumu

Who made us carry the third place

Person wey never collect salary ?

He doesn’t care about the team, no feelings for the team at all.

Make this bastard shut up, e nor suppose Dey talk again. Make e cover him mouth shame, e let 250 million Nigerians down and he still Dey fool around with nonsense. Fuck chukwueze

I love this guy d!e😂😂😂😂 if your papa like make you hate him…

The way he runs his mouth is crazy 🤣

This dude is a typical example of an ibo man who act before they think. Unfortunately his broodas are still cheering him. What a pple we are paired with

E no get Filter for mouth ??

Typically igbo guy, werey just wan go home 😂😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
Wetin we dey call those girls wey dey pretend say dem dey sleep when dem go man house, but still carry their waist up when e wan comot their pant, and still open leg make e put penis? Make una no Dey pretend too much, but e still good as you cooperate.
declasiq_esmi
165,483 Aufrufe • vor 5 Tagen
Sensitive content
Small argument like this , women don carry their bag say dem dey go house. Why ?😭😂
Oyindamola🙄
145,860 Aufrufe • vor 1 Jahr
