Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing concern portable with Lekki, since him come back from UK, e just dey do tour inside him Sango! What you saying man 😄
1,435,520 Aufrufe • vor 6 Tagen •via X (Twitter)
41 Kommentare

Are those bike helmets? 😂 🤣

Wallahi 😅

Omo na helmet 🪖 dem wear for head so ? 😹 omo werey

That guy is not from this planet 😄😄

Do you see how comfortable he is among his people? That's star power. No security no problem. Organic fan base and love

See wetin he wear for head …. Bastard sabi say he fit crash d car 😂😂

Na him followers I pity pass

Omoolalomi ya weyrey gan 😂

Life no hard na 😃

The helmet is for what exactly?

Why is he wearing a bike helmet in the car?

Two factor authenticator

Crazy Cos that's actually the thought in his head cos the car roof was open

Baba just dh live Las Vegas life for sango 😹

Most people will not understand how big your life is at risk, flexing in sango or ota, or even mid way oju-ore

Portable na the only artist wey no need security to enter him hood😂

Naa only portable Dey show Fame shegey for this world.

E get as him go speed reach those werey wey sit down for him back go fly 😂😂😂

Baba they on formula one, still guide am with moto GP 🤣😂🤣😂

So nobody noticed the police van at his back were like his excort Maybe that is why he is smoking freely abi police no dey worry celebrities 🤔

Headmet for inside car?

E be king for e own side now

Nobody go send am for Lekki, he better to dey live like King for him Sango than to dey go dey live feel among life for Lekki

Honestly if you hit and make money inside trenches it would be hard to leave the trenches

I first think say na those children car😂

Why’s he wearing helmet

E be like fame been dey look for where to rest for the day so Portable offer em house cos wtf

Na where they respect and recognize person matter Na king he be for sango

People wey dey front seats wear elements the ones wey be mumu for back wear facing cap😂

That's his hood. No fake life

Funny enough nw ochacho dash him the car oo😂

Na local champion syndrome 😂 Same reason why some uni graduates no dey gree commot from campus areas and hostels even after graduation. Some abroad men too dey go home every year just to feel special for their neighbourhood. Pure egbon adugbo vibes 😂

All these one wey Dey back go Dey claim level for the one wey portable no sabi 😂😂

Him sango as how, person wey no dey even stay inside sango, except another sango don dey, where he is staying is far to sango, just like make person wey dey stay ogijo or imota they claim ikorodu naso e be

Omo tbh ! Na this guy gangan suppose be voice of the streets

Bike helmet 🪖?? 😆

na formula1 he dey drive ? why e wear helmet

I go Dey shame make people no see me with this guy. Walahi 😭😭😭😂

Helmet inside car🤣🤣? Lilbaby sango no Dey ever disappoint🤣🤣

That guy wey wear helmet sabi wetin portable dey capable of no worry😂

Una de see that boy wey wear helmet like mumu but in reality na him wise pass. Bro sabi say na madman de drive them so him don first guide him head incase zazuu head touch for road and him go drift throway them 😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
BenDaDonnn was extremely confused after two random girls walked up to him and asked if he could “hit them from the back” 💀😭 “what… I ain’t saying no I’m just saying wtf you just say”
keeno
2,401,539 Aufrufe • vor 3 Monaten
