Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing dey bore me pass how dem dey greet 😂
152,377 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
42 Kommentare

I need cane paaaa 🤧😤😤

Free them 😂

Yate 😂

No be you p3y oh. If I get spaceship base like I fly them into the Quantum realm or something 🤔

Allow them to have fun

Okay my boss

Isn’t this twins the same brothers who help less privileged people around around Ghana and some part of Africa, we applaud them for that and then we condemn them for this. Am I missing something here someone help me please

I fear to repost this sef😂

Fwkk

Lowkey ebe the girls wey always dey tolerant them make them fool oo

You got a true statement but a bad emoji.

Men should be men ooo, you can’t be more girlish than girls 👀

Hands for touch this two guys

Asikafuor greeting

Edey vex pass

Hmm

@Webcyte22 The greets is ur problem,mine is the fake laugh 😂 all the time try to show they teeth. Modern world turn gladiators to b….tch and render them naturally useless because they don’t want to produce. Imagine the number of girls that chase this ones if they stop fooling

Pray someone don't turn you to be like them. You think say ebi dema fault

Dem dey vex me pass. Wey nonsense this

That one no Dey concern me , they get money like crazy and I want them to put me on 😁😁

Allow wai😂

The guys den dey do dema body like that ehn… Den dey get the women pass!!!!

@_mrahenkorah VAR koraa nor dey see clear 😂😂😂

Lol

Boss😂

@AmeyawDebrah I have seen this again Adey vex ooo

@AmeyawDebrah Easy 😂😂

Aww so cute of them 🥹🥰😂

😂😂😂😂

Men use to go to war

The most painful part is, the way girls took dey like them eerrr

I’m also a twin but chale this guys di33 …..

When are they going to learn to close that monstrous mouth?

You see o

Aswear 🤣🤣🤣

Allow my boss 😂

Dem smile sef dey vex me

you have issues check yourself

The biggest fanfoolers for this world be women… They use things like this as hang bags and gist partners… meanwhile they get pissed when they find out their men have friends like this. God will turn all your men to this in Jesus name. Real men will find real women. Mmoa!

@BlackStiches_ ah chale 🤣🤣🤣

Them dey vex me pass😂

Me sef I vex
