Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nothing e come out to sing na just to squeeze Tyla breast e come do😂😂 Afro bring out😂 Omo ale oshii😂😂
36 Yorum

The guy fit be pedi o. Person wey fit born Tyla

“If be” Lol

Can you imagine

Manyewu too useless

Very useless guy

Hope Shakira don pay Una balance 😂

At least Burnaboy Dey do hin own show outside country That manyewu no Dey do pass detty December for ikorodu

So where him take press her breast?? Just dey talk nonsense for content

Lol Where the breastvsef cuz i don watch dis video like 5 times 🤣🤣🤣

You need pills bro! 🤡🤡

Him tortorli don stand, thats why he shifted to adjust it 😂😂

Na small pikin sense just dey worry you, wise up bro. You no fit reach Wizkid son level, even in your next life..

Burna no come out for Shakira show? Burna jo come out for dj Khalid club show? 😂😂😂😂

See as e be lioe worm!

Wetin your papa squeeze your papa wey dey do soapy around the street fool

Una useless for this app i don see am

at your age and stage you still stupid.

Bro u dun fra walai..I laffed so hard mhen😂😂😂

Manyewu 😅

I nor know say gumbody dey sweet like this. 🤡

Tyla get breast ?

E better for og Shakira to collaborate with burna than for small pickin to dey bring out old papa 😭

Why is he dressed like an upcoming artist? Let me just say like agege bad boy 😂

Make sure you get money o calling wiz Omo ale for what? Becos of banter

Tyla just dey gbe sumo family man

Na wa big wiz no com remember his lyrics 😤

Shey wizzy no sabi hin own lyrics ni 😭😂

“I got something for yall in LA” omo n Afro bring out 😭💔😹

Go celebrate your gree gig in peace

She no even get breast sef 😭

Ungrateful bastard

🤣😂😂

Where's the breast

Don’t put your life on the line because you don’t know how to caption bro

Nice performance

If na David e for beg tots 😂😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
“I just want to enter and come out”😂Rule number 1: marry your temptation😂
👑𝗞𝗶𝗻𝗴𝗷𝗼𝗻𝗮𝗵🌴🥥
20,738 görüntüleme • 8 ay önce
