Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nothing I never see for obasanjo internet
27,493 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
27 Yorum

Sir is this you?

😭😭😭😭😭 This guy na f000000l🤣😭😭

lol 😂 them don finally drag u 😳😳😳😳😳🤧🤧🤧🤧🤧

@joelsama101 When is your wedding?

Shey na must to marry again 😂😂

Swears boss But what I'm yet to see it's @cubana_WL sending me #Lazyfunds Yet to see that .. Hope this message made you smirk

U just dey behave like Arsenal Always the groomsman never the groom 😂😂

Marriage no be achievement, make lion put himself for cage con dey chop only 1 specie of meat till eternity? 😂😂

Answer the question

Nwokem ga nuo nwanyi 😂

Come marry my sister and prove them wrong 😂

😅😅😅

😂 when! when!! when!!! my king ? @cubana_WL

Boss pls answer me or check your dm or even I tagged u an commented under ur post pls it’s a life an death issue pls it’s my dads health pls 🙏🏽🙏🏽🙏🏽

Na very valid question egbon 🤣

Alot dey go on.

😂😂😂😂😂 This guy wan use WL blow but the dragging no yield result or wedding invitation!

😂😂😂😂😂😂 Mail don full inbox 📥

WL na REV father make una leave my brother ohh

White Cubana 😂😂😂

It time you sef 😂

Na white Cubana be that man wey dem talk for bible say 7 women go dey veg to just answer him name 😆

But WL when?

OYA LEMME ASK YOU WHEN ARE YOU MARRYING

Everybody done mad 😂

Lmao 😂 But in no lie oh, CWL when be your marriage Sir

😂🤣😂🤣
