Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Nothing king Mitch never do to promote herself ๐๐
40,024 views โข 14 days ago โขvia X (Twitter)
27 Comments

The girl dey try abeg She's young and making it big

The way she deh support herself is top amazing, hardworking girl

Spider-Man wer get breast

I Dey wait for her to turn her back

Playful Mitchy.๐ค

But supermarkets no need all these kind wahala. Just set your mall in a lively area people will buy and sell at discount prices for some days

See more

We all know what we are selling

Spiderwoman dey chop jollof ๐

Woman Wey work hard and makes it in her early 40โs won't have time for this๐ฏ

Na craze she wan craze but people no dey see am

Who be king Mitchy?????

Lol.....

E no Easy

Carry your hustle for head, the economy is dealing with everybody; promote, market your brand. If you don't, no one will ๐๐๐๐ฏ๐ฏ

Very hardworking lady

I have been using recording replacement orders as part of the same idea to avoid losing the sequence across separate entries.

This girl don too cast she need do anything to come back

Hustle go pay one day

Na so genz CEO dey behave๐ฅฒ๐ก

Before koor na person wey succeed people go celebrate naw ๐

We now have a Spider-Man woman๐น๐น๐น

Ashawo

May God expand her source of income

Na werey she be normally

Make nothing do that yansh o

Sheโs hustling
