Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nothing person no go do for minimum wage 😂😂💔
1,980,773 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Make them free her😭

@Cleverlydey4u This country no real 🤣🤣🤣 Na me for the chop the chicken o or I no for do 🤣🤣

Then no dey pay to learn life lesson

@Cleverlydey4u This country suppose Dey Netflix

What's she doing 🤣🤣

😭😭

Omoh 45k and trust me all of them are graduates 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️

Take am play first 😂

Make u dey chop make I dey dance okwaya?😭

Kai, just guide

Una go kill me for this place😭

Chai na humiliation ritual be this.

😂😂😂

Guyy 😂😹

dem for even do ai

💔😭😭 To work for someone is not easy

Guyyy wetin dey sup😂😂

e no really easy o😭🤣

Shut oo See people who take their work with passion

See wetin Bursaspor and Iheanacho don cause😭😭

Minimum wage ke? E fit no reach sef😂

😭😭😭 my brr abeg na

@beri_grizou 😭😭😭😭

This is way better than all the orhee Ai slops

For minimum wage 😭

Na so U dey know oppression. Thunder fire U 😂 U dey chop 🥩 make I dey put effort chai Nepo babies eh

😂😂😂😂😂😂

😂😂😂😂😂😂 Dem for just use AI now 😂😂

😭 see Clara

Is this tuff in calabar

omo eeeeh

As how 😂

@Thenextinline1 You no go dance ke , unless you don see work tor another lounge 😂
