Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nothing poor man no go see😂😂
57,221 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
46 Yorum

Na why him mates leave am blow be this, e just waste 3 minutes of my life for this rubbish

Ahh

nA idiot.

She even turn am to private chef😭😂

Na money Matter 😂

if you like drop the money from Lagos to Abuja i will pick it all😂😂😂😂

😂😂

he suppose still run her street for there sef 😂

Na she run am

Why him go dey sleep like that

Make e no sleep again ? 😂

Make him turn vigilante

I was pissed at the ending why is he giving her money, weak ass nigga

He want her to have a taste of her medicine?

Just guide make your life comfortable them nor Dey remember broke man o😅

Chai

Except the money he dey drop na fake, na him lose. The content na dead.

E show am pepper

omo, skits don really useless oh. see wasted 3 minutes.

Which kind brain dead content be this .

Wonder no dey end

Who wrote this script… VERY DRY

@TzHaryhurmidey So lemme understand he won money from bet and still gave it to her?

@PankeeRoy if una dey do skit close to my land, una for show appreciation now?

@PankeeRoy Ahh.. you’re Mr abbey?

@PankeeRoy Na me

😭😭No sleep for the poor ke? I sleep for 14hours straight 😭😂

Poor man pikin dey suffer

Since i dey watch this nigga dead skits i never laugh for once till date.. 😂 😂 He still dey wear this buds..

@ThaGreatDavid You see that bet you chose so na death get you 😂

Same AirPod after making it o😂

No more way for poor man pikin

🤣🤣🤣

The struggle

I’ll be more glad if he mentioned the currency is fake

Infact ehn😂

At least she picked not less than $7k so she still won

First nice bold decision And again e for too bang if say all the money wey she de rush pick na canter

Nothing wey poor no go see oo🤣🤣🤣🤣

Na him still lose sha, you know how much he lose to make that statement alone? lol.

@Chopmonie_1 “Let’s have it” 😂😂😂

Omo😂😂

Lmaoo i swear

poor man no come life at all

Omo e pain me say you even give am money 😡

Ode, after collecting ur money finish
