Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing to see here, just another day...
2,347,259 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Adèlèké EAvor 2 Jahren
Make the guy no near spark else

Teeboivor 2 Jahren
Na fuel Abi na shit water be this wey dey leak?

aliyu abdullahivor 2 Jahren
It's better to serve jail term than to be burnt alive nah

Castin Billzvor 2 Jahren
Me watching from afar to see who will lit that lighter

Ademola Johnsonvor 2 Jahren
Money That may be his entire capital 😭😭

Dr Faroukvor 2 Jahren
If na me, I go first run comot, far away

Blaccodevor 2 Jahren
Omohhh the matter Don taya the driver 😲 😲 😲... Product worth millions don waste laidat

Topzvor 2 Jahren
Just small fire

OLA OF IBADAN 🌟vor 2 Jahren
Tell me this is not fuel my goodness

Ademola Johnsonvor 2 Jahren
So painful but that was a big risk fa And the engine is on A need for sensitisation amongst this tanker drivers 😭🎯
