Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nothing way I never try to japa 😭😪
103,986 görüntüleme • 5 gün önce •via X (Twitter)
34 Yorum

😂😂😂Na like this you won't follow

Yes them deny me so I wan follow up

We go gather dy endure ni

This one go work so 😒😒

Wetin be this whala 😭😂😂

It almost worked🌝🌝 Just a little amendments here and there then you’ll be good to go😁😁

You sure say you don try everything 😂

You never ready be that

So hilarious

Wane where you dey get your videos from. 😂😂😭

U nearly die 😂

U wan leave us ke 😹

Your plans no dey work

Go improve am. You go still fly away

Guy...i dey tell you

Woow

Wetin be this😂

Hahaaa

OMG 😲 😱

You wan comot from village

Nigeria no just de favour me

My bro 😭😭

Which kain video be this na...😅

😂😭

Japa Japa 😹

😂😂😂

E no dey work 😭😂

I get another style

🤣🤣🤣🤣he has to fix that zinc immediately. That's the most important thing. Any other thing is not my business

I understand

😂😂

You go learn when you fall for inside snake zone 😁

You sha wan japa 😂

This one no go carry you pass your compound
