正在加载视频...
视频加载失败
Nothing wey Gilmore never act 😭😂😂😂😂
13,240 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)
35 条评论

I Sabi People like this

This guy na better werey😭😂

Gilmore na the only guy wey go jam speaker for inside traffic, open sunroof, dance Azonto while the fuel finish 😂😂😂 Who relate? Tag that your friend abeg

Na me be this 😅😅 Omo I nor fit move car without music

He never act kdrama

my guy do me this thing last week we wan go write exams 🤣

@Bellsboss123 Gilmore na fuu😂😭

@Ov_Philip This is me 😂

He’s too good 😂😂

Na that if I lose my bro, I'm gonna lose you off me pass. 😂

Ogunmepon Omo komo😂

Omo that’s me o Music gats Dey background before I move at all

😂

This Gilmore na very big werey 😂 How him dey even think dey do this skits self

I swear that guy

He don act everything 😂

This guy is good fr

He Dey versatile

@mr_adebayo55 lol 😂

😂

Gilmore na werey

Apki song

This is me. It won’t feel right at all. Seat belt, AC and music in that order before I move the car 😃

E dey burst my head😂😂

Akpi 😂😂

I too like the guy 😂

Your brother don die 😂😂

Him and this girl 😂😂

😂🤣

Gilmore na baba Weyre

This guy no get comparison

Nothing wey he never experience

This guy dey muzz me 🤣

Seredebe wetin 😒😂 Nigga you're deeedd

@Joeleke10 😂
