正在加载视频...
视频加载失败
Nothing wey Gilmore never act 😂😂😂
404,739 次观看 • 1 个月前 •via X (Twitter)
41 条评论

This is me. I'm never cold, I dey sweat under AC self. I fell sick about A month ago and it lasted over 2 weeks. Mind you I haven't fallen sick for over 10 years and I'm not even capping not even feverish

10 years is alot man

I have only fallen sick once in the last 13 years if I can remember. I barely have headache self. And this sickness happened when I decided to take a break from W**d

@Cleverlydey4u Haaa. Test for weed? Is that a thing

@Cleverlydey4u Jesus. I don learn something today

@realyobarnub Everyone saying i hardly get sick shey if you no be SS why must someone get sick everytime. One werey even know when he e Dey sick say na January once a year say after January na till next year January. When no be subscription

@realyobarnub Some people no dey sick at all 😂

@realyobarnub I believe naso e suppose be unless SS that have crisis everytime 🤷♂️

That one time dey fall sick, friends and relatives go dey aware.

@Khanstilldayy Dem no dey even fall s!ck ooo but if e happen once e don be 😂😂😂

I won’t lie, Gilmore cooked with this one 👌🏾 The way I laughed when his classmate was praying ehnn 😂😂

Which be na only for July you dey sick Na data plan?? 🤤😅

@Oladeinde06 So me😂😂 The first and last time way I sick I almost dropout for school😂😭

This guy na 4’4 nothing wan tell me 😂

Na me be this if I come sick na serious problem 😂 But e no go pass 3 days I don de alright again 😂

I like glimore so much , I stopped seeing his video on my feed for over 4 months .

😂

This is me currently. Haven’t fall sick for like 2 years. Right now I’m down bad. But still dy do bad guy.

The guy too sabi this skit thing

@table_shaker_ I think this is me shaa 😂I only get sick once in a year and that’s January after that otun di next year 😂

Ogunmepo no be Ronaldo again?

Na once in a year I dey sick and na only during rainy season

WHICH ONE CON BE OGUNMEPON AGAIN NA 😂😂😂 ???

He is absolutely out of content

Gilmore don use all our childhood memories act skits 😅😂🤣

There is me always feeling cold under ac and someone is putting on fan and ac at the same time.

Wetin be ogunmepon again bayii 😂😂

I thought he is acting like Messi but this is Sterling posture 🤣

When I small 😅… now them no born me

Na my senior bro be this, na once in a year him dey sick But once him sick like that, e go be like him enemy wan kick bucket

😂

@Khanstilldayy @Gilmoorre Ogunmepon, Ashiere eda 😹😹

If dem fall sick na something else

Werey ni Ogunmepon ati Alfa yi 😂

@DurkioWiz Only one sickness baba wan die 😂

😂😂😂

@gmltony The day they will get sick!!! Carryover and spillover lo ma kor

we no dey sick o but that one time wey we sick all the family minds gast dey

Ogun what?!😂😂😂😂😂💔

This is soooo me.. But my sickness no dey reach like this

What the fuck kind of name is Ogunmekpon? As in; Ogun catch your preeq? 😂. Of all things Ogun has a choice to hold on to on your body, na your preeq be him preference?
