Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Nothing will prepare you for this video
579,411 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
29 Kommentare

He should sha promise us that he will never turn his beloved bestie into”asun “ during s@lah.

That ram must have won many tournaments 😂

Matter of time before the ram nod am, or he eats the ram. One must surely happen.

Same things y'all do for dogs, he did for the ram. Y'all overreacting in the comment section 😒

What type of content is this 🤣 and why is the ram not running away

Whatever makes him happy.

Treating a ram like a pet is the epic video of the day

And some people will say jazz is not real, them don nack this one jazz now. because normal because because normal normal. I no fit explain sef 😭😭😭😭

I don’t know which of them is the goat here

Ram is not a pet, I repeat Ram is not a pet Ram na asun 🥩

I legit thought it would end up in the hot pot

@ANTHONEE21

🐏 Thanks for taking good care of your #Messi𓃵

Wetin dey happen here?🤣🤣

So he wouldn’t eat the ram?

Take care of your goat before you turn it to asun.

This one na Werey 😂

I’m sure he uses it to make money sha. I used to know this bros in my former area. He gives his ram paracetamol and the same treatment as this. We used to call it BIG BOY cause he Dey wear chain for am. Every week dem Dey parade the ram cause it just won a fight. A lovely sight!

Bread and tea bfor Asun😂😂😂

See wetin @ruffydfire suppose dey do but @ARISEtv go employ am to dey give fake news daily 💔😭

😂

A lot of people do this for their dogs, it’s okay to do same for a ram.

Dey play

No, it’s not complete, instablog upload last file. You know what I mean, e get where that ram end las las.

No be only oyinbo dey do nonsense even black man no well again 😒

This person no fit join for #Justice4Mohbad his problem is on another level

“Our Father, who art in Heaven, thy kingdom come”

Nothing u fit tell me this ram dey earn am money

@Ebenezer_ebew1
