正在加载视频...
视频加载失败
notice how wizzy take use scope remove perry hand from him shoulder, that was smooth😂
34 条评论

I can't just understand why people are always behaving like around celebrities omo this are human beings o,look at how grown ass men are running after the car as if their life depends on it, when I thank God for life

Nothing plays here than low self-esteem. Dem go see celebrity dey start behave like small pikin lol..

Wizzy don day get body o😂😳abi nor be machala be that.

Why that one sef de hold pesin like that If na me I go drag that hand comot am he de craze ?

He was tired of that but Perry didn't realize

That was EFELE that removed Perry hand not wizzy

Even efele understand he quickly comot Tunde hand 😂

Him no let Wizzy wakka freely “bobo yii fimile joor”😂

I am not rich for now ooo but putting hands on my neck or body making me uncomfortable 😣 commonly when we are working together,

Why u people are like this 🤔 Somebody that just use hand adjust is neck chains I see nothing bad in this vd

The guy is feather weight and you putting that your massive hand on his shoulder 🤷

That tunde Perry Dey do too much 😂

Wait oh! Even these big boys for Lagos club still dey beg?

Forget tunde perry what is this heavenly sound

Wiz didn't remove is hand Na una dey make dem perceive Wizkid to be bad person so

omo see toys 🥹

Nobody Dey talk am say burna and him crew Dey this club way wizzy pullout from lowkey

Elefe sense Perry don Dey too do. He comot him hand while wizkid also did codedly

Wait nah the other cars nah for for buna boy

You people are delusional. Wizzy never took perry hands off him.

See show off Baba wan show say wizzy dem gada dey!! Perry feelings be like Merlin 😂😂😂😂😂

@ZACKkk233 Baba just de observe him baby mennnn

These guys no even fit maintain steeze...

Wait wizkid and buna cars in the same place

You can lie for engagement ooo. 😀😀 It was Efele of Ijebu that removed Perry's hand from Wizkid's shoulder... My concern is: Wizkid and Efele of Ijebu have become paddy recently.

Who be those ones wey dey video

No be life be this oo

Biggest bird

That guy wey dey video everything dey vex me like mad ajeh🥲

Perry 🤮

All this him car collection don old Make he try new thing jor

Shey guy wey dey video them shey na for club he dey work ni

that move was slick

Why all these Yoruba snr men dey like dey clingy once you dey on fundz. Bro, dey around but nor dey touch touch me anyhow
