Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Noticed how the whole vibes changed when Davido's song came on...🤷🏾💥

307,491 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von Olivia
Oliviavor 1 Jahr

I repeat one more time, since amalgamation of Nigeria, no artist dead or alive touches Davido

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

here's a song you've never heard

Profilbild von Boy Wayne🇧🇪
Boy Wayne🇧🇪vor 1 Jahr

Wizkid last hit song was 2020 that’s 5 years ago….Make we know wetin we dey do abeg😂 without davido comparison he is finished

Profilbild von davidochart
davidochartvor 1 Jahr

Davido is not any body mate in the music industry normally but opp will always find some thing to say

Profilbild von Samson30BG
Samson30BGvor 1 Jahr

OBO is global glad wizkd had fell off to use Davido name for him next sh!t now go the shame am

Profilbild von BIG ARMY
BIG ARMYvor 1 Jahr

See as goosebumps just gather for my preeq 🥹

Profilbild von 30BG COMRADE 5️⃣IVE
30BG COMRADE 5️⃣IVEvor 1 Jahr

Na online everybody hates davido 😂😂😂 Low-key everybody dey chop him gbedu

Profilbild von Haykaino 🇧🇪 🇧🇪 🇧🇪
Haykaino 🇧🇪 🇧🇪 🇧🇪vor 1 Jahr

Dem dey chop our gbedu no be today……#Five5✋ Is coming.

Profilbild von Narry 🇧🇪
Narry 🇧🇪vor 1 Jahr

Shame go catch that useless boy Basito if him come across this video

Profilbild von HAIER😡😂
HAIER😡😂vor 1 Jahr

That lizard no fit stand David when it comes to hits vs hits

Profilbild von Jnr Nwafor
Jnr Nwaforvor 1 Jahr

Everybody nah 30bg for real life😂👑nah online them de divide 😂

Ähnliche Videos