Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Now I have so many questions
247,032 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
28 Kommentare

As the video goes on The number of questions arising

Sisterhood ti lo join motherhood. Manya wu!!!

She said she couldn't bark again... person way saw death and death saw her 💔 😢 💀 waiting she wan using barking do

Call her a bitch and she be mad How you take born dog..

Example of simp….color of bra u no go see.if you die now na adieu dem go talk.

'Uncle' probably thinking he will hit after all these..

Is that where she's living?

No be me Una go lost Doing the delivery as how... Like na your outfit delivery you wear like that

If you want to give motherhood a chance then go and give birth. DOGS ARE NOT YOUR CHILDREN

So she’s the mother of the dog?

Me self gan has so many questions

Is the motherhood for the dog or who?

What’s happening here🤣🤣🤣

You mothered a dog for few hours or how?? With this your voice sef,I can already imagine how you will moan.

She cannot bark again 😂😂

I don’t know where to start 😵💫

What do you mean what do you tell your landlord? Na landlord get the dog or na you?

I no know when nigerians start this oyibo thing

You Dey live for that kind place you no say make you mother ekuke, you go mother oyibo dog.

Dog mom, understandable The first house you take dey form sexy get pond for back?

Na dog she born ? Abi na English be her problem?

Omo na breast me see oh

Dog 🐕 damnit am thinking 🤔 it again 😭

#MORAYO #MORAYO #MORAYO #MORAYO #MORAYO #MORAYO #MORAYO

lol 😂 the matter no clear

Is that a dog or a pig?

Be like na she and landlord born the dog.

People just Dey born nonsense Dey call am pikin
