Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Now these are the problems!🤦🏽‍♀️

173,694 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

41 Kommentare

Profilbild von olanrewaju Saliu
olanrewaju Saliuvor 1 Jahr

This one don turn to wolly,for those saying make him start school, him go dey confuse teacher him fit say nobody should come to school tomorrow say he don see vision that something want to happen 😀

Profilbild von Eddie
Eddievor 1 Jahr

E be like make I slap am.

Profilbild von JOSHUA
JOSHUAvor 1 Jahr

Broo !!

Profilbild von Eddie
Eddievor 1 Jahr

Nonsense wey dem dey teach am, him too dey use muscles learn am.

Profilbild von EJANLA🐬 OF GWAGWALADA
EJANLA🐬 OF GWAGWALADAvor 1 Jahr

@abazwhyllzz Chinese kids dey innovate, naija here na prayers,, make person find e papa fl0g with oraimo cord for me

Profilbild von The Father That Fathered Your Father
The Father That Fathered Your Fathervor 1 Jahr

What’s the difference between him and the one you go to visit every Sunday unless you want to be a hypocrite 😹😹

Profilbild von ADIGUN🕙
ADIGUN🕙vor 1 Jahr

I Dey say Amen low-key but the CS Dey paaaa mi 😅😅

Profilbild von YourFavBaker🦋
YourFavBaker🦋vor 1 Jahr

He’ll most likely grow up uneducated and broke.

Profilbild von Rewind Reels
Rewind Reelsvor 1 Jahr

Why is he saying ah ahhhh after every sentence? Is that his own modus operandi? Anyway, his prayers worked. I just got an alert from somewhere. It pays to believe. I pity those who say God no dey.

Profilbild von 𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎
𝓔𝓵𝓾𝓭𝓪𝔂𝓸 𝓑𝓲𝓫𝓲𝓽𝓪𝔂𝓸 ♥︎vor 1 Jahr

Me I just dey enjoy the “ah ah” part 😹😹

Profilbild von JOSHUA
JOSHUAvor 1 Jahr

How far @AjeboDanny @ThaBoyYom make una come oooo!!!!!😭😂

Profilbild von JOSHUA
JOSHUAvor 1 Jahr

If you have any locked blockchain or bybit or kucoin, send me a dm now, let me help you out

Profilbild von Lobatan Entertainments
Lobatan Entertainmentsvor 1 Jahr

If no be so. President son no go wan giveaway bible for you na all

Profilbild von GREATNESS 🏌️‍♂️
GREATNESS 🏌️‍♂️vor 1 Jahr

😂 Person way suppose de school

Profilbild von DOGOYARO
DOGOYAROvor 1 Jahr

We have totally locked up our brain and we gave religion the key.... Everyone wants miracles but refuses to work.... We forget that religion exist only because we do

Profilbild von Popson🦅
Popson🦅vor 1 Jahr

Before you go collect owo ti o gba ri you go need shey ise ti o shey ri 😂😂

Profilbild von Jxsse🌕🖤
Jxsse🌕🖤vor 1 Jahr

This one has started his hustle early 💀🤣

Profilbild von DEAN_KABZZY💜📉
DEAN_KABZZY💜📉vor 1 Jahr

You’re insane if you think there’s a problem here,a spiritual little boy is praying and you’re saying these are the problems. No go warm Eba

Profilbild von JOSHUA
JOSHUAvor 1 Jahr

@Kabzzy_moore Shut up !!!

Profilbild von DEAN_KABZZY💜📉
DEAN_KABZZY💜📉vor 1 Jahr

You lack sense

Profilbild von JOSHUA
JOSHUAvor 1 Jahr

@Kabzzy_moore Yes I do

Profilbild von DEAN_KABZZY💜📉
DEAN_KABZZY💜📉vor 1 Jahr

What’s the problem in this video?

Profilbild von Theo
Theovor 1 Jahr

@Kabzzy_moore @JJExclusive1 He's actually not wrong for saying "these are the issues". This guy is too young, anything he learns now, will be hard to correct if he learned the wrong thing and not reality. You can choose to be praying in church on Monday morning when you need to be in school or learn skill

Profilbild von DEAN_KABZZY💜📉
DEAN_KABZZY💜📉vor 1 Jahr

@JJExclusive1 lol Some are spiritually gifted tho

Profilbild von OluwaShina_Ayomi
OluwaShina_Ayomivor 1 Jahr

Don’t work Be paying to get miracle sho gbo

Profilbild von Dhikrullah 🙌👑🕊️🪼
Dhikrullah 🙌👑🕊️🪼vor 1 Jahr

Now it’s clear you could see the boy is a smart boy, and very sound in Talks. He has a good brain, you’ll know with the way he arrange the prayers and make references He could be a motivational speaker Or uses his smartness elsewhere Not a fucking prayer Warrior

Profilbild von Dre07🇳🇬🇳🇬
Dre07🇳🇬🇳🇬vor 1 Jahr

Everybody in this video should be arrested and jailed. Teaching a minor ways of manipulations and robbery.

Profilbild von DJ DIAMOND
DJ DIAMONDvor 1 Jahr

People wey God go kill

Profilbild von A UNIQUE CHELSEA FAN⚽️🇳🇬⚽️
A UNIQUE CHELSEA FAN⚽️🇳🇬⚽️vor 1 Jahr

Only in Nigeria you will see such thing Other countries they teach kids skills for future Nigeria own na religion dem dy teach children

Profilbild von Efemena otobo
Efemena otobovor 1 Jahr

If na even Ogun e de worship like dis e for nor pain me

Profilbild von Richard U. | Web Developer
Richard U. | Web Developervor 1 Jahr

Someone should tell that young man to go to school and stop this nonsense! There is no angel in charge of money... You make money by either being a thief or you provide value. Even those who Inherited it got it from their fathers because they stole it or provided value.

Profilbild von OSEME♥️
OSEME♥️vor 1 Jahr

Which one be the ahn ahn , ahn ahn? Ogini di?

Profilbild von Olly_Boi😇💯
Olly_Boi😇💯vor 1 Jahr

Who dey say amen low key say Hi 👋🏾😂

Profilbild von JT Khalid 💸
JT Khalid 💸vor 1 Jahr

No make me laugh abeg😂😂😂

Profilbild von BiggestOlaitan💙📈
BiggestOlaitan💙📈vor 1 Jahr

@OnlyGod2025 @Samizzytemi no be una pastor be this B

Profilbild von haykaypumping
haykaypumpingvor 1 Jahr

This one too don sabi pastor job ,him mate dey china dey build phones build electronics

Profilbild von S.A💵💵
S.A💵💵vor 1 Jahr

I dey say amen 🥹🥹 me self I’m part of the problems

Profilbild von Don Cartelo
Don Cartelovor 1 Jahr

Glad he’s learning the Family business at early stage. Radarada

Profilbild von InToxincated
InToxincatedvor 1 Jahr

Primary schools don vacate ?

Profilbild von designs hitman
designs hitmanvor 1 Jahr

Pastor oni ni Tuesday adura yin ti expire. 😂😂😂

Profilbild von Kenneth .C.
Kenneth .C.vor 1 Jahr

"Miracle money" mentality is one of most Nigerian Christians undoing, when you ought to be working you're on mountain praying for unmerited wealth

Ähnliche Videos