Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Now we need a story time 🫠 🫠
132,317 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
30 Kommentare

Pre birthday party too de? God of Olodo uprising..

Abeg dem don dey do pre birthday party again?🤣😂 nothing judge no go hear for court o😂🤣

Someone did her pre burial party some time ago and she still never d!e till now

Which one com be pre birthday party again Unah no go alone is rest for this app

Pre Birthday Party? Now this is a new one. We learn everyday

So una dey do pre-birthday party 😭😭😭

Pre birthday party but una don spend money wey them dey use do welding

lol 😂 somebody say how Achalugo head like senior man head 😂😂

Wrong use of this sound. I was so confused

U say wetin..😂

No we deserve a story time girl 😭

Who don go break bottle for achalugo head again

Haaa Where did she hit her head

Is it that nist Nigerian girls are naturally pregnant or she's pregnant?

They do pre birthday party now? Poor man pikin and nonsense.. Plus, what happened to her head?

What is that head shape

Abeg which time una start pre birthday party o. Make Una try dey carry me along

I no suppose laugh

Which one be pre-birthday party again?

Wow 😳

We have pre-birthday parties now??

Pre birthday party keh

The koko no even big

*brings out chair to sit while waiting patiently for the teaaaaa*

Ah! Wetin do her for head?!

Pre birthday party ? Wow ok

Omor dem burst her head😂

Stock

Hmmmmm 🤔 It keeps getting what again?

Lmao what 🤣🤣🤣
