Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
nü muzik #otw 🗣️🗣️🗣️
35 Yorum

If Nigeria na working country u suppose dey that same yaba, chained

And you been da do comedy jeje o

Hmm, after the 2nd listen e enter oh

This song sounded weird at first but now it keeps ringing in my head 😂

Bear in mind everybody with you for that room na your enemy, none of them fit checkmate you for this rubbish wey you sing 🤦

Bruh this guy put Evian for this song 😭

Tyla go win Grammy on top our head taya. 🤣🤣🤣🫢

@Big_Bestmann i dey with my zeeski

@madukoko she dey for the yabaaaaa🧍🏽♂️

E no go better for you with dis gba song

God go punish everybody way dey this video shar

Let’s be real pal…does this sound good to you? For me I’d probably rather listen to nursery rhymes

😭 i been no like this song before but every minute na this song i dey hear for my head

Nigga do you listen to this after recording 😭

is it js me or ts doesn’t acc sound so bad

Ever since I know this guy I Dey suspect say e Dey possess

Klassiq Dominique sef Dey Yaba

@Thabase06 I like this video a lot I wasn’t expecting that many people in the room w you

I Dey for d yabaaaa

Bro stfu pls

this song dey haunt me for dream😂💗

So na you get this song??? Now this is underground music !

Nah from ig I come here I don laugh tire 😂😂

Na people like Una Dey inspire upcoming ybs to turn upcoming artist wey no Dey up and coming to Dey drop nonsense Na Una be the decadence wey amazing Klef Dey talk about Upcoming artist go see this think say na to just carry os for apartment Dey sing nosense

I dey for the yabzzz

@Big_Bestmann God suppose punish you for this

Guy if I catch you I swear I go too beat you

Nigga making usic instead of music

Just Dey go yaba left

I de for yaba, why you nor complete am yabaleft?

Is it igbo you said as igbeuoo

See make una calm down listen this style is something else

Renzo really be saying fvck the industry.. bro doing his thing!

Guyy yr music no dey pain you for ear at all?

People wey Dey trash the song una even Dey listen at all?🤦🏾♂️

