Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
NUMBER 1 DON WAKE OOO! 🤭❤️ KSA THAT YEAR! 💐💐💐💐💐
186,452 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

We dey feel am for Heaven no worry 🦅♥️

Aje seh oga mi 🔥🔥🔥

Maybe you guys should deal with this fact. All of them are good in their way, so make una rest

How many KSA songs your Oga don sample??? Omo FC get as una dey think ooo

@DJ_TUNEZ I hear say dammy krane drop real Ep 😹 well na so Fela take drop 52 album wey he collect 1 single Grammy 😂

Na this foooool be Wizkid problem.. Na him dey cause all the disrespect wey wiz dey gate olofo

Him no fit use him mouth talk say him big pass fela

Man of the year.

For how long ???

Even rain no fit stop my vibe … #bigenergy

Ksa is greater than fella

WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅 WIZKID IS THE GREATEST ❤️🦅

@gianni712000 No be this same street wey una disrespect KSA during him and Ayra Star saga 🤔

ALAYE!!!

Dj Tunez tell number 1 that we FC don give am new name since don talk say make we no dey compare am again…Number 1 no dey do any Big 3/4/5 again….WIZKID THE CHOSEN ONE(WTCO)

Me seff 2 No 1.1

U don reach here now 😂😂😂😂 una don do overnight meeting una wan change mentor now cos nothing Una no fit do 😂😂 no be you again DJ TUNES I trust u, U go still push am reach here one day 🚶 🚶♀️

Why Wizkid no draw this one?

I don’t understand Yoruba,but I like KSA music.way better than fela,it has chorus and verses.he’s not chanting monotonously like a magician about to cast a spell.this is real music in its fullest form.

Alaye! No jam turbulence 😂🎶

Biggest 🕊️

Dem just dey cook your Oga left and right I dey pity am

Tunez ...u dn jam that alaye song?

Imagine MEGA 99 telling us he's greater than KSA

Abeg dig this pit deep and wide People plenty wey go enter….😂😂 So afrobeat get the main founder order than whom it may concern? 😂

Pls post where he sings Aye reti eleya mi....for these losers looking for Big Wiz's downfall, but it's they that will fall.

Legendary

Happy weekend to you all

Make you listen

Tunez upload KSA video now because Fela dey win legacy argument online. 😂 Na today you see King Sunny Ade? Your oga no even get one song wey inspire like Fela 'Zombie' or 'Sorrow Tears & Blood'. All na features & streams. Leave Baba 70 & KSA out of your Twitter madness, abeg. Number 1 clown don wake!"

#RealEp

Person wey him papa na loser no go like see another person protect him papa legacy, e dey trigger.

U woke late 😞

No disrespect to KSA but how come is he number 1 and he is not singing with a general language? You guys should have sense and stop all these shadings


