Loading video...
Video Failed to Load
Number 1 promoter 🤣🤣❤️
172,935 views • 5 months ago •via X (Twitter)
37 Comments

When someone wipes their face with their shirt while convincing you, forget it, you are about losing your money

🤣🤣🤣

Baba na my “Hungey Dey” version be this but it didn’t make it to your attention. I’m glad my comment did

@MichaelOyewole_ Mad skit, guy promoted about 5shows in less than 5mins yet kept his audience glued to it all through ! Agba international promoter

😂 Bros promoted like four shows with a video

If person do like this trying to convince me omo nah scam ohh

🤣🤣🤣

something about your skits ? you know it’s gonna have a very good storyline .. you are a very talented guy 😂😂😂🫵🏽

God of Abraham lines 😂😂😂 Mummy funky vexing why you call Aunty Toyin for the line..🤣

E be like AY don tell am 😂.

Please come run an for Arteta and Arsenal. Dey don too suffer 😂😂😂

E be like AY don tell am 🤣🤣

Nasboi is fireman. No dull moment 😀😀

E be like AY don tell am 🤣🤣

Once I see say you get too much experience from your work I begging to start dey fear you

Ejiikeeee 😂😂😂❤️❤️… you sabi this thing bro 😂😂

Una too dey Disr£spect Wizkid..😔 You for call your guy name Davido say you dey run am for am na.? why you dey call Wizkid name ? We Dey see everything we una Dey Do.

@Promiseidode This is so creative 😂

Most creative content creator of all time

Number in the game, promoting 4 shows at a time. 👏🏼

This right here: is the ultimate move of conviction for market men in Nigeria!

If Igbo men at Ojuelegba market their products for you eh, you go think say na juju dem use on you to talk— You can't convince me you never hustle for there before 😂

At this point, man knew it was game on...

Your matter don last last cast 😂😂😂😂😂😂

You really run am for them 😅😂

@groundnut_ninja This is content 🔥🔥

I for say make u call basket, buh I nor want make Una get problem.. Omo this Nasboi too foolish 😭😹

The last sentence kee me: “E be like AY done tell am”😂😂😂No, this is good! The collaboration, merging multiple ads into one video, that’s creativity. But na Nasboi, he is HIM on top things like this🙌

@GregNwadinobi Nasboi always good in what he does

You sabi comedy wella🤭

"E be like say AY don tell am" 🤣🤣🤣 You don cast, if them catch you ehn.

Bovi chenk you . I love am 🤣🤣

D'banj to win Next Rated? As how na 😕 😅 😪

omo 🤣🤣🤣🤣😂

No worry U sabi promote 🔥

@Zion__400 This is so goated 😂

@Follyman011 You too good no worry
