Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Nysc Orientation Camp Day 2 Vlog!🔥 You will love it💯
652,121 görüntüleme • 6 gün önce •via X (Twitter)
73 Yorum

Documenting things is actually work ngl , weldone❤️

For real o.. but it’s my work

this niqqa looks like trey and Dehkunle of Africa 😂😂

Wow😂

Except you’re taking up a leadership role or don’t have anything going on before camp, there’s literally nothing to enjoy in ikare akoko for the 3 weeks Everything is bad about that place , network,quality food , football pitch, bathroom and hostels All bad 💔💔💔💔💔

Biggest truth

Let me follow you for more. I wish did my own VLog too, but I wasn’t happy when they posted me to nasarawa. 🤦🏽

Thank you

I love how casual but well done thus vlog is, i like this style bro no change am abeg lol

Thanks brother

Brodie run your blue tick asap, make you Dey chop Elon money

Will they pay for the previous engagements even if I get it now

You’re doing well I’d use your experience to prepare for my own journey 😂

Oya na

Make I see strength wey u go use post this day 2 wey we dey under sun for 4hrs

Abi day 3

Day 3 jare

this camp was ass, but i enjoyed my stay sha

Asin Ehn

You suppose see that DEE girl with big nyash 😂😂

I dey find her aje😂

@iam_saammy She just pass me now now …for inside hall

@kokoenergy_ Bro that’s so massive guy 😂😂but I no think say she Dey the camp sha

Bro that water be like ice block around that time

Bro I just weak😭

Did this too last year at Agagu hostel. 2am bath outside close to the mosque. Cold in Ikare is crazy 🤣

Walai

Guy I dey fight for my life rn for this godforsaken camp.

Where u dey

Same camp wey you dey. Ondo

Nostalgia

The best thing is make friends with the man o war and the soldiers and you will enjoy it I served in akoko

Those same people?🌚

They are good bro … they helped me fasten my registration and others

Fb and we can talk wella so you go know hints to use for camp

That early morning cold water 😂😂💔

Real oo😂

I don follow you because of this nysc lmao

Thanks bro

All this just to serve useless country wey no send Una ? . 💔

No be only me now😂

Camped here 2021 😂

Good

When you stop to Dey bath for morning, do make I know

Why

You looking like dark oluwadollars🙂

Life changing from bathroom to outside 😂

I dey tell you😂

Omo me don run comot yesterday.. after sleeping inside church? I couldn’t 😂😂

Chai

U get time for vlog😂😂omo una camp no really tight niyen

No matter how tight I go run am

You look like trey😅, run your bluetick make you pack elon bag your content sharp

I served in Ikare Akoko, network was so bad 😩 how are you uploading your videos. I was the head of social media team, we almost bought Airtel router out of frustration

Yeah it’s manageable

This is exactly where I camped

How did you cope ?😭

@1Oladehinde you'll learn, you're sleeping by 12 ke okay

@1Oladehinde Body Dey tell me now

If na iseyin camp u for don dey on bololo like this

@IbirindeY Royal kitchen 😂😂

Dem paste you from Isaac John go Ondo

Aje😂😂

Ikare camp…

Senior man, enjoy your stay. How far Mr Macho? Run am o 😅🙌

For where

For camp na

Because of this I will follow you but I know the stress won’t make you continue. This one na beginning, energy still full but regardless, All the best!

Down till day 21

When I saw him bathing outside , I knew it was ondo camp

😂

See as smoke comot for your body when you pour water

Ahhh
