Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Obi Cubana's son with the move 🔥🤣
32 Kommentare

If na poor man pikin, Dem go say he dey misbehave.

YA SE DESPIDIÓ 🥺 Después de su sorpresivo cambió Luka Doncic se despidió de los Mavericks. 😢“El amor y el apoyo que me han dado es más de lo que jamás podría haber soñado”. 😔 Velo tú, yo estoy llorando. 😭 #Doncic #Mavericks #Lakers

Everyday na enjoyment for rich man pikin 😂

Rich man pikin dey dance poor man pikin say him no get respect 😂

Greeting elders with absolutely no respect. Anything rich man pikin do dey sweet.

I do this moves last week but nobody hail me. Wetin una dey do poor man pikin no good

No be Ur fault sha... He get luck saying I no dey there, na to use oraimo cord wipe am one for neck...den fly fence

Trust fund 🌚

Which moves ?

Lol 😂 Rich man pikin

Poor man pikin go think say him day craze

Dat man wey give d boy bundle see where he hang ball 😤

Trust fund pikin

Wetin be this

Rich man pikin dey dance poor man pikin dey watch am 🥲🥲🥲

This guys no. Know wetting God do for them

They are hyping him and he's dancing rubbish

I just deh know say Cubana get son

Why the dance con dey sweet me 🌚😂

Money good gan

Bruh we must make this money 🙌🏿 Everybody just the happy for this video.

Believe me family is the only thing that makes sense in this life

Anything wey rich man pikin do correct 😊😂

The force is strong with this one

Sp0ilt br@t 😎

Money good ooo

How much that guy give am

Like father like son.

Minister of enjoyment 😂😭 If I no get money My pikon nor go forgive me

Obi Cubana’s son stealing the show with that fire move!

Rich man pikin dance na "moves" 🤣

Get money o, see as small pikin wey dance nonsense impress people father and everyone dey hustle to shake am
