Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

Obi Cubana's son with the move 🔥🤣

395,737 views • 1 year ago •via X (Twitter)

32 Comments

Daily Viral Gist's profile picture
Daily Viral Gist1 year ago

If na poor man pikin, Dem go say he dey misbehave.

Estadio Deportes's profile picture
Estadio Deportes1 year ago

YA SE DESPIDIÓ 🥺 Después de su sorpresivo cambió Luka Doncic se despidió de los Mavericks. 😢“El amor y el apoyo que me han dado es más de lo que jamás podría haber soñado”. 😔 Velo tú, yo estoy llorando. 😭 #Doncic #Mavericks #Lakers

𝓔𝓵 𝓱𝓾𝓷𝓬𝓱𝓸 🥷🦅's profile picture
𝓔𝓵 𝓱𝓾𝓷𝓬𝓱𝓸 🥷🦅1 year ago

Everyday na enjoyment for rich man pikin 😂

Tobe the bad boy 👉👌's profile picture
Tobe the bad boy 👉👌1 year ago

Rich man pikin dey dance poor man pikin say him no get respect 😂

Perez's profile picture
Perez1 year ago

Greeting elders with absolutely no respect. Anything rich man pikin do dey sweet.

King Ace's profile picture
King Ace1 year ago

I do this moves last week but nobody hail me. Wetin una dey do poor man pikin no good

linda adewuyi's profile picture
linda adewuyi1 year ago

No be Ur fault sha... He get luck saying I no dey there, na to use oraimo cord wipe am one for neck...den fly fence

Tolashe's profile picture
Tolashe1 year ago

Trust fund 🌚

KING OBI's profile picture
KING OBI1 year ago

Which moves ?

Natty 🥷's profile picture
Natty 🥷1 year ago

Lol 😂 Rich man pikin

SUCCESSFUL _ SLOW👑's profile picture
SUCCESSFUL _ SLOW👑1 year ago

Poor man pikin go think say him day craze

Chime's profile picture
Chime1 year ago

Dat man wey give d boy bundle see where he hang ball 😤

Dark cookies 🌚😈's profile picture
Dark cookies 🌚😈1 year ago

Trust fund pikin

MR.WEST's profile picture
MR.WEST1 year ago

Wetin be this

MICHIBOSS LFG$$'s profile picture
MICHIBOSS LFG$$1 year ago

Rich man pikin dey dance poor man pikin dey watch am 🥲🥲🥲

mayor of Africa's profile picture
mayor of Africa1 year ago

This guys no. Know wetting God do for them

Hot chocolate 🍫's profile picture
Hot chocolate 🍫1 year ago

They are hyping him and he's dancing rubbish

Woodberry's profile picture
Woodberry1 year ago

I just deh know say Cubana get son

Itsqueen👸's profile picture
Itsqueen👸1 year ago

Why the dance con dey sweet me 🌚😂

OBA 's profile picture
OBA 1 year ago

Money good gan

.'s profile picture
.1 year ago

Bruh we must make this money 🙌🏿 Everybody just the happy for this video.

Up-coming-king👑's profile picture
Up-coming-king👑1 year ago

Believe me family is the only thing that makes sense in this life

NELSONDY's profile picture
NELSONDY1 year ago

Anything wey rich man pikin do correct 😊😂

Golden6⁶𖤐🔭's profile picture
Golden6⁶𖤐🔭1 year ago

The force is strong with this one

AYOBAMI🕳️'s profile picture
AYOBAMI🕳️1 year ago

Sp0ilt br@t 😎

OLUWASEUN's profile picture
OLUWASEUN1 year ago

Money good ooo

Graduate🎓's profile picture
Graduate🎓1 year ago

How much that guy give am

Sap Town🕊️'s profile picture
Sap Town🕊️1 year ago

Like father like son.

damon gee's profile picture
damon gee1 year ago

Minister of enjoyment 😂😭 If I no get money My pikon nor go forgive me

Xeavi's profile picture
Xeavi1 year ago

Obi Cubana’s son stealing the show with that fire move!

PH ABOBI IN KADUNA (DSM)🎖⚓🇨🇭's profile picture
PH ABOBI IN KADUNA (DSM)🎖⚓🇨🇭1 year ago

Rich man pikin dance na "moves" 🤣

Akudeh's profile picture
Akudeh1 year ago

Get money o, see as small pikin wey dance nonsense impress people father and everyone dey hustle to shake am

Related Videos