Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Obi Cubana's son with the move 🔥🤣

395,737 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Daily Viral Gist
Daily Viral Gist1 год назад

If na poor man pikin, Dem go say he dey misbehave.

Фото профиля Estadio Deportes
Estadio Deportes1 год назад

YA SE DESPIDIÓ 🥺 Después de su sorpresivo cambió Luka Doncic se despidió de los Mavericks. 😢“El amor y el apoyo que me han dado es más de lo que jamás podría haber soñado”. 😔 Velo tú, yo estoy llorando. 😭 #Doncic #Mavericks #Lakers

Фото профиля 𝓔𝓵 𝓱𝓾𝓷𝓬𝓱𝓸 🥷🦅
𝓔𝓵 𝓱𝓾𝓷𝓬𝓱𝓸 🥷🦅1 год назад

Everyday na enjoyment for rich man pikin 😂

Фото профиля Tobe the bad boy 👉👌
Tobe the bad boy 👉👌1 год назад

Rich man pikin dey dance poor man pikin say him no get respect 😂

Фото профиля Perez
Perez1 год назад

Greeting elders with absolutely no respect. Anything rich man pikin do dey sweet.

Фото профиля King Ace
King Ace1 год назад

I do this moves last week but nobody hail me. Wetin una dey do poor man pikin no good

Фото профиля linda adewuyi
linda adewuyi1 год назад

No be Ur fault sha... He get luck saying I no dey there, na to use oraimo cord wipe am one for neck...den fly fence

Фото профиля Tolashe
Tolashe1 год назад

Trust fund 🌚

Фото профиля KING OBI
KING OBI1 год назад

Which moves ?

Фото профиля Natty 🥷
Natty 🥷1 год назад

Lol 😂 Rich man pikin

Фото профиля SUCCESSFUL _ SLOW👑
SUCCESSFUL _ SLOW👑1 год назад

Poor man pikin go think say him day craze

Фото профиля Chime
Chime1 год назад

Dat man wey give d boy bundle see where he hang ball 😤

Фото профиля Dark cookies 🌚😈
Dark cookies 🌚😈1 год назад

Trust fund pikin

Фото профиля MR.WEST
MR.WEST1 год назад

Wetin be this

Фото профиля MICHIBOSS LFG$$
MICHIBOSS LFG$$1 год назад

Rich man pikin dey dance poor man pikin dey watch am 🥲🥲🥲

Фото профиля mayor of Africa
mayor of Africa1 год назад

This guys no. Know wetting God do for them

Фото профиля Hot chocolate 🍫
Hot chocolate 🍫1 год назад

They are hyping him and he's dancing rubbish

Фото профиля Woodberry
Woodberry1 год назад

I just deh know say Cubana get son

Фото профиля Itsqueen👸
Itsqueen👸1 год назад

Why the dance con dey sweet me 🌚😂

Фото профиля OBA 
OBA 1 год назад

Money good gan

Фото профиля .
.1 год назад

Bruh we must make this money 🙌🏿 Everybody just the happy for this video.

Фото профиля Up-coming-king👑
Up-coming-king👑1 год назад

Believe me family is the only thing that makes sense in this life

Фото профиля NELSONDY
NELSONDY1 год назад

Anything wey rich man pikin do correct 😊😂

Фото профиля Golden6⁶𖤐🔭
Golden6⁶𖤐🔭1 год назад

The force is strong with this one

Фото профиля AYOBAMI🕳️
AYOBAMI🕳️1 год назад

Sp0ilt br@t 😎

Фото профиля OLUWASEUN
OLUWASEUN1 год назад

Money good ooo

Фото профиля Graduate🎓
Graduate🎓1 год назад

How much that guy give am

Фото профиля Sap Town🕊️
Sap Town🕊️1 год назад

Like father like son.

Фото профиля damon gee
damon gee1 год назад

Minister of enjoyment 😂😭 If I no get money My pikon nor go forgive me

Фото профиля Xeavi
Xeavi1 год назад

Obi Cubana’s son stealing the show with that fire move!

Фото профиля PH ABOBI IN KADUNA (DSM)🎖⚓🇨🇭
PH ABOBI IN KADUNA (DSM)🎖⚓🇨🇭1 год назад

Rich man pikin dance na "moves" 🤣

Фото профиля Akudeh
Akudeh1 год назад

Get money o, see as small pikin wey dance nonsense impress people father and everyone dey hustle to shake am

Похожие видео