Loading video...
Video Failed to Load
OBO Dey for everybody ✨
27 Comments

Just look at the pool in a Nigerian home ….we really do not have building codes in this country .

It can only be OBO,the father, that fathered their father.

So Davido’s uncle is an enemy of progress? 😂

@grok explain the context of this video and who’s in it

Listening davido in 2026 I go just know say you no get level

Wetin me I notice be say , baba Dey battle that Bakky demon !

These people no real

Na my inlaw be this o

Normally

Which kind pool be this one abeg

@arisco24 That’s rage the producer .. they made money from Timeless ..

❤️

We rise by lifting others

He sabi damage control sha na to just be push small small thing for him bloggers

except me and you

What do we have for here oo

@Bro_Jbee Davido dey for anybody Oh

He dey for himself and his family's

He is a nice guy

Small Rage done build house but One other guy still dey pay rent in Lekki. When I said your management is Bad you begin Vomit lies. No wahala. 🤣🤣

Omo davido tour fans life matters oo speak up for us and leave

Obo Dey for him friends not everybody

Why e come dey walker like that

Adeleke’s are punishing courage of participating in elections…this is a serious moment. Go collect your PVC

Obo nah hypocrite

That man too real 😫❤️❤️

Wait ooo how many hits song Big rage don produce wey him get money buy this kind of house cuz I know dem no dey engrave person name for pool if na just rented house 🤔
