Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Observe the lady wearing black 😂😂😂😂
10 Yorum

Why are people saying she’s jealous though? It looks to me like she’s trying to figure out the situation, like why this anty dey cry? Make she no scatter make up. Even looks like she’s wondering what was written to be getting her emotional. Hiaaaaan!

She’s trying to figure out what’s happening 😂😂 Very lost girl

She Dey give “no be you nd them gather plan this thing why the sudden tears” 😭🤣

She Dey look say wetin dey worry this one, why you Dey cry 😅😅😅

She went from "what's going on here" to "well, if it makes them happy, fine."

She gave the "Which one be karamo" look

The look is giving “untop wetin “

She's the make up artist na. You dey cry ke, for make up wey foundation never dry 😂..

She had read the script and felt madam was overdoing 🤣

All this fake arranged surprises
Benzer Videolar
😂 How dudes are wearing white airforce ones vs Black!😂 👟
Desi Banks
2,551,597 görüntüleme • 3 yıl önce
