Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
163,625 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

SFM 🇳🇬1 yıl önce
Who collect number with phone upside down 😂

Solar Heavy1 yıl önce
this song is so relaxing

Aregbesola1 yıl önce
All this rubbish thing na staged cause how you go type number while phone dey upside down

Blsn1 yıl önce
Staged, How u go put number for phone wey dey upside down.

Luffy 🇩 Sage1 yıl önce
Cringe nonsense abeg leave am to all those white guys wey get am 😭

Ghost1 yıl önce
Staged as fuck...no girl go see that mistake correct am? No be everybody dumb for Nigeria

Charlie1 yıl önce
Is it too much garri or she really held the phone upside down to put in her number?😳

Kelvin1 yıl önce
Come use this riz for Lagos baddies without evidence

Michael | Anuoluwapo1 yıl önce
01:08 😒

Double K1 yıl önce
Walai nothing you won tell me na skit be this

St_mighty 🐐1 yıl önce
😊😊
