Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Odumeje met his Classmate 😭🤣🤣

171,858 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

11 Kommentare

Profilbild von OdogwuCa$h 📈📉🐟🦐
OdogwuCa$h 📈📉🐟🦐vor 1 Jahr

This thing called life eh. No be by who smart or wise pass but na who God show mercy pass. God Almighty please show me mercy

Profilbild von Solar Heavy
Solar Heavyvor 1 Jahr

where space meets sound

Profilbild von Obi
Obivor 1 Jahr

Even Odumeje get schoolmate but the shadow wey Dey Abuja still never show us hin classmate. Not even crèche classmate 🧐

Profilbild von Ikpa isõng
Ikpa isõngvor 1 Jahr

Even odumeje get secondary classmates, we still Dey Tinubu own up till date . We enter a very bad one chance taxi for 2023

Profilbild von Lamidi Adebayo
Lamidi Adebayovor 1 Jahr

Everybody has a class mate except the president

Profilbild von Wájú 🦾
Wájú 🦾vor 1 Jahr

Una president still never meet he classmate…maybe he Dey France 😂

Profilbild von Zonnaltd🦴
Zonnaltd🦴vor 1 Jahr

You are my malpractice, Odumeje no real at all. 😂😂

Profilbild von Celeb 7
Celeb 7vor 1 Jahr

Even Odumeje get classmates but Tinubu our president don’t have a classmate talkless of schoolmates

Profilbild von Okoye David
Okoye Davidvor 1 Jahr

Odumeje the always make me laugh. Anytime wey I see any of em video I must laugh. The man is just funny. Make e go start full comedy.

Profilbild von Iyke Moore
Iyke Moorevor 1 Jahr

One good thing about Odumeje is that any grammar he did not know, he will ask his congregation. Even ask them he believes the grammar is correct. This is Odu impersonation

Profilbild von Ada Ide 💙(Michelle)
Ada Ide 💙(Michelle)vor 1 Jahr

Everybody get class mate except 1 man

Ähnliche Videos