Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Odumodu Blvck burst laugh after seeing Portable's dance step 😂😂
Комментарии: 10

SoulJahBoi 🗯1 год назад
Na wetin I watch be this 😂😂

Nuel1 год назад
see as portable enter 🔥 d werey sabi sing sha e no just get beat attitude but he gt talent

D_T_C1 год назад
Money dey involve 😂, portable go put all him energy

Ijaya1 год назад
Portable na OGO nla

MIRACLE1 год назад
Portable make this song make sense o

Hafees1 год назад
Portable turn micheal Jackson 😂😂😂

LUMMY1 год назад
shoolini temple moves 😁

ChawsBeau1 год назад
No Sango, No success One day, more star will come out of Ota

StateArmani1 год назад
Omo portable kill the verse no lies

trustlord1 год назад
Portable with the vibes Abeg 😂 🤲🏾😹
