Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Odumodu don scatter Unilag!!!!
11 Yorum

ZEUS ⚡️1 yıl önce
No one can stand Dandizzy when it comes to impromptu freestyle performances. He is undefeated in all galaxies

RedDeer.Games4 yıl önce
[NINTENDO] Exclusive Now Available ➡️ #AAAclock ➡️ #SwitchOnline #SwitchOLED

Prom Prom🌚1 yıl önce
I been wan meet you before you comot chai, i no sabi say you go quick move. you brought the heat 🔥❤️

DANDIZZY🌊1 yıl önce
I no know say u Dey der oo

Muiz1 yıl önce
Freestyle GOD

Onyebuchi1 yıl önce
DanDizzy, you dey give me that vibe wey Harry Mack dey give me...person wey good don good, nothing fit change am

Efex1 yıl önce
@iDanDizzy Ur rap pressure is too high. Turn am down small abeg. Kai rap dey de blood

Yusuf Bashiru Henry1 yıl önce
@iDanDizzy boss you too good for free style no cap

Globalboy1 yıl önce
‘’Dandizzy You’re HIM’’ 🔥

SKIDDYXY🎹🎛🔋🔋1 yıl önce
No be slap he go tear mono so 😂😂😂🤣kala ehn

abuja famous 💯1 yıl önce
Brrr dandizzy na beast rapper 🔥
