Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
odumodublvck & wizkid “bigtime”visualizer by me
173,356 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
34 Kommentare

Wizzy fit continue like that for 10mins nonstop! Kala had to stop him, Baba calm down! Rora! Wizz wan collect song from Kala 🤣😂. You sef hear am naaaaa. Shey you no like am ni?

The only mistake odumodublvck do be say he give wizkid more than 30secs 🤣🤣😂 bruh big wiz is too gooddddddddd

Wizkid wizkid wizkid Kai!!!!!!! Thank God say my love for Davido didn’t make me dislike you either Omo you too bad!!!!!

Baba calm down RORA 😂 wiz don collect song from odumodu

Wizkid Mom death really pain am

Wiz on this song

Baba don collect track from big Kala now...Abi watin remain

Na Big Wiz feature Odumodu? Cos I dey try understand, e dey be like na wiz get song

Wizkid has been doing more than 30bars lately but no one is talking about it and people will be like he has no lyrics

Favorite song till when wizkid drop another

wiz say I'm addicted to late life 🔥🙆

you no dey waste time😂💜

new wave 😂

Nothing anybody fi tell me,Na wizz get this song loll

Only Fool and Dump person go say him hate wizkid or him No sabi see how he changed the flow 🥴

Wow When was the last time Wizi go this hard on somebody’s project!

lmao 🤣 e Dey sweet me as wiz collect the whole song 🤣 I no too like big Kala abeg😂

Who watch this thing reach 20times😂😂😭😭

Odunodu for cry if dem no release dis track 😂😂🤣

Na Big Wiz feature Odumodu? Cos I dey try understand, e dey be like na wiz get song

Wiz too big like big time

Una self ehh see as u post full song now how person go go stream am after em don hear am for here metchw

BIG OSAMA 🥹❤️

Casala since when I burst inside the scene🐸

Why do I feel like this song belongs to Wiz and it is the song he had with OD that didn’t make it to Morayo…🤔

Wizkid really give odumo 20 seconds collect 5 minutes my 🐐😭

This song sweet sha ijeh

U no get work na

Wizkid collect song from odumodu hand If you like gym guy 🤣

Danmm

Big Wiz & Big Osama still dey oo! 😁🦅

Wizkid na DEMON Kai ❤️ 🦅

Why i nor fit download am

Wizkid is evil🦅❤️
