Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Odumodublvck is a poet 🤣🤣🤣
9 Yorum

Triclowns2 yıl önce
Tokoz the springless padlock 🔐 😂 Sometimes the key of the padlock dey forget say na him suppose open the padlock

Mãn-Like-Khãleed 🎱💈2 yıl önce
Here is Tokoz Na people way go boarding school to sabi am well

Kahzmahn David 🪔2 yıl önce
Tokoz wey be say you fit use the main key make e no still open 😂😂.

UtdJava™️2 yıl önce
Tokoz na anyhow padlock 🔐 😂, if the settings miss, e no dey gree open again 😂🥹😂

Deeal 🇳🇴2 yıl önce
Hired Criminal 😂

Idongesit KABATI™2 yıl önce
I remember Tokoz padlock back in secondary school. Bank vault no secure reach this padlock. Boys who could break it were considered hardened criminals.

$tring£🥷🏾2 yıl önce
Tokos, that brown, rugged padlock 😂😂 K town days, man.

Call me Dr.2 yıl önce
Odumodu be like EX-Commando (Command Secondary School student)

Abuja celebrity photographer + Videographer 📷2 yıl önce
@abujastreets This guy don Dey talk sense sha o
