正在加载视频...

视频加载失败

“Of course I’m alte, I don’t do regular….”

944,127 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)

9 条评论

promoting nigeria 的头像
promoting nigeria2 年前

You know what Yoruba call “Weray Alaso” This is it

OLAMIDE 的头像
OLAMIDE2 年前

Baby girl na BASKET remain o 😂

Gentleman 🇺🇸🇳🇬 的头像
Gentleman 🇺🇸🇳🇬2 年前

Madness dey disguise as Alte !

Me 的头像
Me2 年前

Alte wey dey dress like mad person na Alte-rnative werey

Carter💰💰 的头像
Carter💰💰2 年前

Alte is the final year before Mental school 😂😂

Hon. Jesugbemi 的头像
Hon. Jesugbemi2 年前

Check this out if you have a swollen power bank

Orevaoghene 的头像
Orevaoghene2 年前

Una go pack things for body like person wey dey kolo una go call am Alte 💀

OmoAuntyNurse💉💊❣️ 的头像
OmoAuntyNurse💉💊❣️2 年前

For this Nigeria heat??? Make she wear am go out for Lagos, na from inside bus for Lagos traffic she go begin remove all of them one by one 💀😂😂😂

The NERD🤓✝️🎶 的头像
The NERD🤓✝️🎶2 年前

I think say Dem de do rag day sef, shey na because you be alte you no de iron clothes too? Or na alte say make you pack clothes like this inside heat

相关视频