Loading video...
Video Failed to Load
"Of course I'm not the bride"
285,582 views • 1 year ago •via X (Twitter)
24 Comments

The bride chose them so she won't feel intimidated 😂😂😂

No be me go talk that thing way you de find 😂

All of them yansh just flat anyhow 😑

Type that thing wey dey your mind

Bride wey nor get yansh na bread 🤝

If I talk now.....🍑🍑

Lekpa ❤️❤️

Cruise no fit end 4 dis country

Nah you know wetin you wan comment at the end

Bride wey be like broom 😂

I’m the bride 😂😂😂😂

She is the bride 😍😍😍

I never see the comment wey I dey look for

As I see the bride I run enter comment section straight 🤣💔

The bride look like the bridesmaids 😭

See our brideeee❤️😂

Speak up or keep shut accent una

Bbl girls go bash her say she no even get yash yet man carry am enter house

See bride 😁 Gang of yanshless people 😂

Data is expensive

No be James brown be that 😒

James brown I know say na you reveal yourself

Bride wey no get yansh na slide 😹

like she has so many friends Love ittt😍😍
Related Videos
Sensitive content
i'm not asking if they've fucked, of course they've fucked! i'm asking if you think they've kissed
astrid
95,373 views • 19 days ago
The moment a bride did her introduction ceremony online. 😍😍
YabaLeftOnline
985,045 views • 2 years ago
