Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
OFEPUGO 💸🦅
185,427 просмотров • 8 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Unbelievers go wan craze o 😂😭😭🔥🔥🔥

you go tey for Enugu with fishing net😂😂😂😂

It’s not about singing in language….. Asake didn’t just blow because he uses “Yoruba language” dude is talented and songs has melody just like flavor also… Wetin people wan do with this kind jam now??

Ogbeeeeeeeeeeeee you are bigger than olamide full time nothing way people fit talk way I go gree

Na this one you wan play for global stage?

Number One 🦅

Delete this nonsense

Na this one you wan play for 02 arena😭😭😭😭😭 okpa ninjas and delulu…….. na only SE chart u go dey top dey go, u suppose be welder or fisherman self

Just terrible. YIBO language is just TERRIBLE.

Jeriq don blow my head bro Those monster niggas, let them cry

I expected this 😂😂😂

NSOGBU 😂💙

After JeriQ na JeriQ

You better find your way to Lagos go beg dem Zlatan, Bella Shmurda, Ruger and co for verse 😂 make you no go waste away for cage 😂

This is 🔥🔥🔥 2pac Oshiaki on point

This the Jeriq I've been waiting for 😭❤️🎉

Dem go cry taya after seeing this one o 😅...Give em back to back...!

There are certain languages, not limited to Igbo that is (are) not meant to go global and that’s totally fine. Don’t force it

Jeriq, I want you as a musician to know your language has been selling out stadiums WW. infact the biggest Afrobeats song is in your language Ckay love Nwantiti. Flavors NwaBaby is one of the biggest Afrobeats song ever. I'm a Ckay fan and also like your growth. Viel Erfolg 🍀

You did well by linking with this onyeara yi bandana n'isi The guy is so funny 🤣🤣🤣

Iyoooo nyem verse

Jeriq can jump on any beat and make it good Iyo di too good oku gba-gbou ndi-si na jeriq adiro talented ndi ala, ndi ala

U just de trend since ogbeee 💙 Ur pr money Long since yesterday oo

Aka onye wetalụ, we will match them up with that. Enough is actually more than enough. We byn keeping quiet for a while. It's time we show them what we're made of.

My old baby Jeriq is back 💃💃💃💙🥶

This is what we're talking about 🔥🔥

Iyoo shey both the songs are one oooo pls I love the freestyle inside this song

Ogbe 💜🪘 💙

Mk dem de whine you say you sabi 😹

Kíni wí? 😂😂😂😂😂😂

Onye ofufe in the background 🐦🔥

Nnunu

Stunner

Biggest in the game don post 2pac of Africa
