Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Oga allow them now😭😭

51,652 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

24 Kommentare

Profilbild von OloYeOfiKoTuN
OloYeOfiKoTuNvor 1 Monat

Poor man must not love

Profilbild von Nanya ᥫ᭡💗
Nanya ᥫ᭡💗vor 1 Monat

“I have to surprise them” 😂😂😂

Profilbild von Foxy
Foxyvor 1 Monat

Allowing them is how they lose respect. Never cede your frame, Oga.

Profilbild von Uda Paul
Uda Paulvor 1 Monat

They want to be resting and playing on his own babe , nonsense play

Profilbild von Comrade Ayumzi
Comrade Ayumzivor 1 Monat

Jealousy, or "I pass my neighbour" spirit.

Profilbild von Chief Ndi Orlu
Chief Ndi Orluvor 1 Monat

Omo since my girl break my heart, wetin I come hate love and people wey dey in love ehh no be here. Once say I discover say u dey in love, na so vex go just dey catch me anyhow. Anyway, that doesn’t make me a witch oo, na just love I dislike 🙄

Profilbild von Hadam🇳🇬🇬🇧
Hadam🇳🇬🇬🇧vor 1 Monat

E no sharp at all 😌Buh I like the girl composure sha

Profilbild von Eleventimes5 ⚓️📜🦅
Eleventimes5 ⚓️📜🦅vor 1 Monat

Your car will be old model when he’s made so chill

Profilbild von Blessing♡
Blessing♡vor 1 Monat

Laugh wan finished the girl

Profilbild von Alhaji
Alhajivor 1 Monat

That guy can never make heaven with this thing you do

Profilbild von PRICELESS🍀
PRICELESS🍀vor 1 Monat

Very chaotic man 😹😹

Profilbild von Emmy -D- Trader 💙
Emmy -D- Trader 💙vor 1 Monat

The thing sweet me 😂😂

Profilbild von stanley chukwudubem
stanley chukwudubemvor 1 Monat

I love the way the is holding him ✌🏾💯

Profilbild von Klichi
Klichivor 1 Monat

65,000

Profilbild von Kold
Koldvor 1 Monat

The car say “ commot commot

Profilbild von Kold
Koldvor 1 Monat

Evil man

Profilbild von biyg enzo
biyg enzovor 1 Monat

Enijere 😂😂

Profilbild von Kudirat Omolara Lawal
Kudirat Omolara Lawalvor 1 Monat

Why nowww

Profilbild von Vera🧵✂️
Vera🧵✂️vor 1 Monat

No he won't allow them

Profilbild von Naomi Philip
Naomi Philipvor 1 Monat

🤣🤣🤣

Profilbild von Iruoha Winner
Iruoha Winnervor 1 Monat

Very bad attitude 😒

Profilbild von FX MERLIN 🧙
FX MERLIN 🧙vor 1 Monat

Chai I don vex buy car

Profilbild von iamteeboi
iamteeboivor 1 Monat

See pressure Omoh

Profilbild von HARPMAN 💟
HARPMAN 💟vor 1 Monat

Nigeria and oppression 5/6

Ähnliche Videos