Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Oga and her apprentice
20,986 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
9 Kommentare

Cleopatra 𝕏vor 1 Jahr
Make I confess, na me swear for these people wey make them no wan go school 😭 If una beg me I go untie them 😭😭

GŁØRIA🦋🪼vor 1 Jahr
I am the madam dey gagurashin my chudrenn😭😭

GŁØRIA🦋🪼vor 1 Jahr
Both the graguashin and the congaturashin , una well done oo😭😭

GŁØRIA🦋🪼vor 1 Jahr
I don make all of dem face sha

Winivor 1 Jahr
Well they used good camera

TohLuhvor 1 Jahr
I am the graduaking giving them my graduaprick

Ghostanusvor 1 Jahr
Nawa oo no be work u a suppose dey do

P͆R͆I͆N͆C͆E͆ ~ C͆H͆A͆R͆M͆I͆N͆G͆🥶vor 1 Jahr
They should just remove this people from Nigeria. Pls create there own country for them.. Wtf is gradaoopuzon. 😭😭

Mia💜vor 1 Jahr
Aye ooo
