Loading video...
Video Failed to Load
Oga don run am street 😂😂
66,694 views • 3 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

Na this one dem dey call content 😂 too smooth 🤣

How will he explain that he was sacked 😂😂

🤣🤣🤣 y’all really need to go outta Nigeria so you can see that this gate motor has been in existence over 35 yrs ago in other African countries. Nigeria is stuck in the 60’s.

Nigga should have known for sure that he lost his job immediately his Oga installed that gate😂

Talkless too funny

Sleep still Dey the werey eye 😂

When your time at a certain place or environment is almost completed, there will be signs that you can't explain

Lmaoo e go shock am

no worry you just deh shout de go 😂😂😂

I’ll remove the plug before he comes back 😂

AI don take talkless job 😂😂

Who go wash oga car na…Justice for Talkless

😂😂😂😭

Talkless your mumu no to much

😂😂😂 power jam power

🤣🤣

Just Dey shout dey go no worry😂😂😂

😂 this guy de very funny

lol you Dey shut Dey go

Top notched 🔥

See format😂😂😂

e go too pain am😂😂

😭😂😂

This guy is a mumu man

😂🤣🤣🤣

This one na better street o

😂😂😂

you go just know say the oga na ogba 😂😂

🤣🤣🤣🤣

😂😂😂😂

@SAMUELIKOJO 😂😂

Ajehhh

😂😂
