Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Oga shift, make I ask Claude wetin I wan ask am 😂😂
532,157 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 41

Na to reduce PC brightness o 😂😂

Nawa for you😂😂

Guy move, make i paste the code antigravity give me nah😂😂😭😭

😩😂😂

Lol 😅 Like oga commot for here make I ask Claude about this code line jare

😂😂

Don’t stay in the same room with me when I’m working please 😂😂

😂😂💔

You wan see my juju wey I de use ke😂

😂😂

I get that feeling 😩

😂😂

Oga shift make i use YouTube

I still don't understand why people are shy/embarrassed to use AI in front of others 😂 See it as a tool, regardless of your prompt!!

@webdesignerng Na why I quickly ask my boss make she give me my own office! 😂😂😂 Too real

Please delete🙏😭 no dey expose our secret

@webdesignerng Shift abeg make i beg this ai

@FI_YIN_FO_LU_WA And the guy con Dey look like shit

@FI_YIN_FO_LU_WA Ahh😂😂

😂😂😂😂 Am not even afraid to use it in front of you

Lmao😂

😂😂

Claude is goated 😂

Na me be this😂😂😂 You dey go nau

😂😂

This video too dey pami😭

I dy ask with my full chest oo😅

They’re always hiding their main source

i swr man when am accumulating sport data analysis stay away from me make i dey think well

😂😂

@reameekwest fit relate 😂😂😂

"pls give me privacy lemme concentrate. i cant work with people in my space."

Funny but i made 90% of my programs including the one that makes ms for me before i decovered i could use AI

Omoh I dey ask with my full chest oo, person wey dey my back still no sabi am.

How far shift na, wan ask chatgpt how to write this loop abeg

He wan confirm how you take be the best engineer 😂😂😂

na just one line I wan copy

Could never be me, if you like stand there, I will ask Claude, we were all going to stack overflow before Claude…

We all know this is so real in 2026 😂😂😂

You wan ask am how to center a div😭😂

Anxiety disorder 😂
Похожие видео
Make unah ask Omah Lay wetin he give this Oyibo man😂😂
The East Guy
24,576 просмотров • 8 месяцев назад
