Loading video...
Video Failed to Load
🤣❤️ OGBAFIA!
246,412 views • 10 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Haura for Haura😭

abeg make wizkid ignore this one o. we no want see finish later😂😂

Number 1!😂❤️🦅

Awura for Awura 😭😂

Abeg make e carry hin Awura go o😭😂

Portable is a menace 😂

Ahura for ahura 😂💔

This portable na werey

Portable waiting 4 verse 😂😂

Wizkid and portable? I go first faint before I unstan am😂

Haura for haura bawo 😂

After hin don use mouth cut wire 😝😝😝

Abeg oo 😂😂😂

Awora for Awora Igbo boys at it again

I Dey wait for the day wey @carterefe__ go carry portable come livestream 😂 That day craze go too hot 🥵 “Two m@d man in the fucking chat 💬”

God bless you for posting this, na wetin fit portable be this. You understand the game 👏

Nope Abeg x people go still say nah portable dey carried wizkid Abeg oo

😂

Portable fit drag ogbafia tomorrow say him nor link am up with BIGWIZ oo🤣🤣

Starboy x omolalomi 🦅😅

🤣🤣🤣🤣🤣

"only his verse can change my life and your life too" omo, portable don broke

A DAY ILL CHERISH IN MY LIFE ! HYPED WHILE OGBAFIA PLAYED WHILE WIZZY WAS WATCHING FROM LEFT TOP CORNER 🔥🔥🔥❤️🦅

You wey don disrespect wiz padi Olamide and wiz na 5&6 Wetin you do baddo nor fit allow wiz move your way no be beef or hate

Man get Joy and just want to get to the next level. Make Una make him day

Nothing concern portable with anything Nah to collect verse come curse the person later 😹😹

Waura for waura 😂💔 Wara for wara nii

Portable ft WizKid

"AURA FOR AURA" 😂

awura for awura kehh ??? 😭😭😭😭😭

Who hate you hate am 😄Who dey for you dey with am 😂

🤣🤣..I too like zazu abeg 🤣🤣

Me I no de this one o!

Was he trying to say aura for aura .? 😳😅😭

OGBAFIA!
