Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
OGs fit relate ๐
62,203 Aufrufe โข vor 11 Monaten โขvia X (Twitter)
46 Kommentare

๐๐ you be bastard for this skit you do. I just Dey watch my throwaback for this video

@jhavismusic ๐๐

Those bright colors to real ๐ญ๐. E get one guy wey dye him whole hair lemon ๐๐

oboye ๐๐

You Dey mix different years together call 2016 Ama Kip Kip, my money grows like grass is more 2011,2012,2013. Balenciaga lemon hoodie is 2021 dawggg

cut me some slack gahhhh damn

I no fit forget when I snap with leather front of chicken republic, my steeze ๐

na swag ๐

With our supra that year ๐คฃ

Weyrey say maybe till December again ๐

before we see another money drip again ๐

๐

Nawa. Who Dey use that kain phone for 2016?

๐๐

I done Dey use tecno spark that year ๐

That Befunky too real. My guy that year wan use Befunky edits kill us ๐น

These clothes no be 2016

Befunky ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ.. That app suffer for my hand๐๐๐

That befunky camera too real ๐๐ญ๐ญ๐ญ

For boutique sef clothes no be 30k.. you go Dey see 2500,3000 highest 7k.. all those palm Louboutin slippers na 2500 and all those palm that have 3 colors for sole

OG before IG ๐ญ๐๐ซด

Guy!!!! ๐น๐น๐น my and my guys

โMy Money Grows Like Grassโ

U no add the Facebook doings back then Dem even day call me fbf back then ๐๐๐ ent movement every Sunday ๐๐๐

Ama kip kip too real dawg ๐

๐๐๐๐

See my throwback ๐คฃ๐คฃ"My money grow like grass" polo and alobam

Guy this off-white belt that year chai if u rock am like dis u be big boy sharp ๐๐๐ญ

That my money grows like grass shirt and that off white belt is too real ๐๐

That Befunky is the realest shi ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

That skit na for Aboki and Facebook people... Twitter ni won pe ibi o E no even funny

after all my hard work ๐

2018 swag Sha ๐๐ Me n my dawgs

My nigga

Omo that befunky too real ๐

not relatable not funny

guy i waka wella for sun when i dey shoot this vid โฆ abeg na just laugh small ๐ฅฒ

person wey never chop night food no dey laugh no vex

That off white belt off me๐

AMA kip kip 2014 sha

๐๐๐

Asf!!

Omo

Lol ๐

That Befunky edit too real ๐

Guuy this guy just remind me of my past fooling.. fuck๐๐
