Loading video...
Video Failed to Load
OGs fit relate 😂
62,203 views • 11 months ago •via X (Twitter)
46 Comments

😂😂 you be bastard for this skit you do. I just Dey watch my throwaback for this video

@jhavismusic 😂😂

Those bright colors to real 😭😂. E get one guy wey dye him whole hair lemon 😂😂

oboye 😂😂

You Dey mix different years together call 2016 Ama Kip Kip, my money grows like grass is more 2011,2012,2013. Balenciaga lemon hoodie is 2021 dawggg

cut me some slack gahhhh damn

I no fit forget when I snap with leather front of chicken republic, my steeze 😔

na swag 😂

With our supra that year 🤣

Weyrey say maybe till December again 😂

before we see another money drip again 😂

😂

Nawa. Who Dey use that kain phone for 2016?

😂😂

I done Dey use tecno spark that year 😂

That Befunky too real. My guy that year wan use Befunky edits kill us 😹

These clothes no be 2016

Befunky 😭😭😭😭.. That app suffer for my hand😂😂😂

That befunky camera too real 😂😭😭😭

For boutique sef clothes no be 30k.. you go Dey see 2500,3000 highest 7k.. all those palm Louboutin slippers na 2500 and all those palm that have 3 colors for sole

OG before IG 😭😂🫴

Guy!!!! 😹😹😹 my and my guys

“My Money Grows Like Grass”

U no add the Facebook doings back then Dem even day call me fbf back then 😂😂😂 ent movement every Sunday 😂😂😂

Ama kip kip too real dawg 😂

😂😂😂😂

See my throwback 🤣🤣"My money grow like grass" polo and alobam

Guy this off-white belt that year chai if u rock am like dis u be big boy sharp 😂😂😭

That my money grows like grass shirt and that off white belt is too real 😂😂

That Befunky is the realest shi 🤣🤣🤣

That skit na for Aboki and Facebook people... Twitter ni won pe ibi o E no even funny

after all my hard work 💔

2018 swag Sha 😂😂 Me n my dawgs

My nigga

Omo that befunky too real 😂

not relatable not funny

guy i waka wella for sun when i dey shoot this vid … abeg na just laugh small 🥲

person wey never chop night food no dey laugh no vex

That off white belt off me😂

AMA kip kip 2014 sha

😂😂😂

Asf!!

Omo

Lol 😂

That Befunky edit too real 😂

Guuy this guy just remind me of my past fooling.. fuck😂💔
